E don dey tey wey I don dey look up to you God o
K'aye ma lo fi mi Shey esin o
Make e no tey before you go answer me
Na everyday I dey pray to God
Make he rise my glory
If no be nothing
Because of my family
Make he bless me
So I go bless them oh oh
I fit fall
But I go rise again
And if I don rise
Make I no go fall again
Cos bukata nbe nile o
Tori eh gan mo Shey sanle
Kowa ma lo di showatan
Bo Shey lo
Lo shey bo
In every situation say we gats to dey give thanks
That's why I always say Allihamdulilahi
Cos some blessings dey wey I no fit deny
Wey I no fit deny
I hope you no forget Wetin I dey yarn you huh
Shey you know na you I dey eye eh
And I get many eyes wey dey eye me too
Many wey dey wait on me
Shebi tori ba pe nile a dire
Ireti pipe lo tun Shokan lo jojo jojo oh
Baba bless yeah
Make I bless my family eh eh eh
I fit fall
But I go rise again
And if I don rise
Make I no go fall again
Cos bukata nbe nile o
Tori eh gan mo Shey sanle
Kowa ma lo di showatan
Bo Shey lo
Lo shey bo