Way you just dey move ikebe you go wound person ye
Shey you wanna enter my condo go learn lesson yea
When u next to me girl wetin be your intention
Abena whine ohh no
And me i no fit shout
You dey ginger mi o o
I wanna be ya soja
Whine up on it on a sofa
Pull up on me inna rover
Call up on me you my lover
I wanna be ya soja
Whine up on it on a sofa
And if you leave a man "oh no
The way u get me high i dont want to be sober
Ahn ah ah
Ye ye ye ye ye ye ye
Ahn ah ah
Ye ye ye ye ye ye ye
Ahn ah ah
Ye ye ye ye ye ye ye
Ahn ah ah
Ye ye ye ye ye ye ye
Follow me inside condo
Follow me inside my room hmm hmn aw aw
Name anything girl i would do it for you uh uh uh
Cant lie bout my wrist is on time o
Different style i go slide o
Things wey u know u know i know o
Say i wanna be ya soja
Whine up on it on a sofa
Pull up on me inna rover
Call up on me you r my lover
I wanna be ya soja
Whine up on it on a sofa
And if you leave a man "oh no
The way u get me high i dont want to be sober
Ahn ah ah
Ye ye ye ye ye ye ye
Ahn ah ah
Ye ye ye ye ye ye ye
Ahn ah ah
Ye ye ye ye ye ye ye
Ahn ah ah
Ye ye ye ye ye ye ye
....
.....
..........
.....
......
..........
I wanna be ya soja
Whine up on it on a sofa
Pull up on me inna rover
Call up on me you r my lover
I wanna be ya soja
Whine up on it on a sofa
And if you leave a man oh no
The way u get me high i dont want to be sober
Performed by Dharmyfret
Produced by Tegabeatz
Co produced by Dharmyfret
Written by Fajobi Adedamola & Derrick C Oliver