Back to Top

Dicey The Tax Collector - Machine gun Lyrics



Dicey The Tax Collector - Machine gun Lyrics
Official




Dicey dicey dice
For the parliament
They be calling my name
(Blakablakar )
I getti story oh wey I represent for the men dem
Machine gunnn wey I dey shoot on a row (blakablakar)
Men on black timbs,remember no be popo
Machine gunnn wey I Dey shoot on a row
(Blakablackar)
Men on black timbs ,remember no be popo
I be shooting star for the down ghetto (oku newu)
And If you Dey find me I be shining bright like rainbow
Too fast like Usain Bolt
Ayh blakar gimme chance I be coming through (chances )!
Coming through with different style now
For your lean man make e play my rythym and blues
I getti rabel
I getti rythym and blues wey I wan give to the street (make you hear )
Welcome me to the industry (clear road )
Call me by my high name
TAX COLLECTOR!
Machine gunnn wey I dey shot on a row (blakablakar)
Men on black timbs,remember no be popo
Machine Gunn wey I Dey shoot on a row
(Blakablakar)
Men on black timbs, remember no be popo
Felony Felony many men commit felony (scarsface)
Na me be the police and thief all combine
Inside me na one trinityyyy (incase you dunno)
I getti rythym wey dey for my heart wey I wan present to you (I Dey do am )
If your kelle Dey there tell her say me I Dey like to Dey talk to beautiful you "beautiful you " (kelle go weto)
Machine gun wey I dey shoot on a row
Men on black timbs remember no be popo
Ahyy
Machine gun wey I Dey shoot on a row (Blakablakar)
Men on on black timbs remember no be popo
Swhilli
Machine guuun wey I Dey shoot on a row (Blakablakar)
Men on black timbs remember no be popo
Machine guuun wey I Dey shoot on a row
Men on black timbs remember no be popo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Dicey dicey dice
For the parliament
They be calling my name
(Blakablakar )
I getti story oh wey I represent for the men dem
Machine gunnn wey I dey shoot on a row (blakablakar)
Men on black timbs,remember no be popo
Machine gunnn wey I Dey shoot on a row
(Blakablackar)
Men on black timbs ,remember no be popo
I be shooting star for the down ghetto (oku newu)
And If you Dey find me I be shining bright like rainbow
Too fast like Usain Bolt
Ayh blakar gimme chance I be coming through (chances )!
Coming through with different style now
For your lean man make e play my rythym and blues
I getti rabel
I getti rythym and blues wey I wan give to the street (make you hear )
Welcome me to the industry (clear road )
Call me by my high name
TAX COLLECTOR!
Machine gunnn wey I dey shot on a row (blakablakar)
Men on black timbs,remember no be popo
Machine Gunn wey I Dey shoot on a row
(Blakablakar)
Men on black timbs, remember no be popo
Felony Felony many men commit felony (scarsface)
Na me be the police and thief all combine
Inside me na one trinityyyy (incase you dunno)
I getti rythym wey dey for my heart wey I wan present to you (I Dey do am )
If your kelle Dey there tell her say me I Dey like to Dey talk to beautiful you "beautiful you " (kelle go weto)
Machine gun wey I dey shoot on a row
Men on black timbs remember no be popo
Ahyy
Machine gun wey I Dey shoot on a row (Blakablakar)
Men on on black timbs remember no be popo
Swhilli
Machine guuun wey I Dey shoot on a row (Blakablakar)
Men on black timbs remember no be popo
Machine guuun wey I Dey shoot on a row
Men on black timbs remember no be popo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Onyekachukwu Nwodo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Dicey The Tax Collector - Machine gun Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Dicey The Tax Collector
Language: English
Length: 2:51
Written by: Onyekachukwu Nwodo
[Correct Info]
Tags:
No tags yet