Back to Top

Didenticals - My Woman Lyrics

Didenticals - My Woman Lyrics
Official

You be my Woman
You know original Didenticals you know
This one na for my woman oo Ogaju you Know
You be my Woman oh oh oh yea eh
She be my woman oh
My only woman i know
This your Waka Waka girl na Gudu Gudu Meje
Oh na Gudu Gudu Meje
Your sexy figure eight na Gudu Gudu Meje
Oh na Gudu Gudu Meje
Oh baby turn up your like Gudu Gudu Meje
Make you kiss and Careres me Gudu Gudu Meje
Oh na Gudu Gudu Meje
Na she bi my woman ooh
Anything i go do for you
I say my woman ohh
Anything i go buy for you
I swear my woman ohh
E bi your love wey dey high me girl oo
My woman ooo
This kind of woman make you halal hala
Say make you spend your million dollar dollar
Oh Bad girl hot pass fire
Shey you know say u dey wound me girl with your smile
Nobody fine pass my woman say
Nobody sabi cook reach my woman oh ah
That why i'm proud of my woman
Put your hands up if you know you love your woman oh ah
Baby point anything i go buy for you girl Oyema eh
If na fight baby girl i go fight for you girl
I fit slap person because of you girl Oyema eh
If you marry me girl, I dey promise you girl
Na you go bi my queen

Ifun ne memu girl uzun Gbaga oh
The way you make me feel i no fit explain
Baby one time one time
Make you give me your loving
Give me your oh girl
Be my sunshine sunshine
Say you bright like a morning
Girl you are my morning Star

My woman oh My woman oh
My woman oh My woman oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: TERRY YOMI IDOWU
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Songtrust Ave

Back to: Didenticals

Didenticals - My Woman Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Didenticals
Length: 3:53
Written by: TERRY YOMI IDOWU
[Correct Info]
Tags:
No tags yet