Back to Top

Digital kurrency - One shot (feat. Boy muller) Lyrics



Digital kurrency - One shot (feat. Boy muller) Lyrics
Official




Give me one bottle make I feel alright
E don tey I dey think all night
One shot make I free my mind
Omo I wan free my mind
Give me one bottle make I feel alright
E don tey I dey think all night
One shot make I free my mind
Omo I wan free my mind
Boys dey try
Every night and day we dey grind
From P.H to Lagos no be childs
No be childs oweh
Mommy calling
Daddy calling
Sister calling oh
E no easy oh, E no easy oh
Aleye no dey dull me
If no be money matter no dey call me
The game is not that funny
We ain't local now, we going foreign
We going foreign oh, we going foreign oh
Chasing the money like Nachaser
Digital Kurrency dream chaser
No dey call me
Normally
Oye keti mo pe oro owo lo bami
Bami gbowo mi omo better no whine me
This life dem go whine you but no go too panic
Omo no go too panic
So my brother no go dull oh
Shebi you self want to ball oh
E no easy at all oh
Na who sabi road na ein make you follow
No time
So my brother no go dull o
Shebi you self want to ball o
E no easy at all o
Na who sabi road na ein make you follow
Hope you know
Give me one bottle make I feel alright
E don tey I dey think all night
One shot make I free my mind
Omo I wan free my mind
Give me one bottle make I feel alright
E don tey I dey think all night
One shot make I free my mind
Omo I wan free my mind
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Give me one bottle make I feel alright
E don tey I dey think all night
One shot make I free my mind
Omo I wan free my mind
Give me one bottle make I feel alright
E don tey I dey think all night
One shot make I free my mind
Omo I wan free my mind
Boys dey try
Every night and day we dey grind
From P.H to Lagos no be childs
No be childs oweh
Mommy calling
Daddy calling
Sister calling oh
E no easy oh, E no easy oh
Aleye no dey dull me
If no be money matter no dey call me
The game is not that funny
We ain't local now, we going foreign
We going foreign oh, we going foreign oh
Chasing the money like Nachaser
Digital Kurrency dream chaser
No dey call me
Normally
Oye keti mo pe oro owo lo bami
Bami gbowo mi omo better no whine me
This life dem go whine you but no go too panic
Omo no go too panic
So my brother no go dull oh
Shebi you self want to ball oh
E no easy at all oh
Na who sabi road na ein make you follow
No time
So my brother no go dull o
Shebi you self want to ball o
E no easy at all o
Na who sabi road na ein make you follow
Hope you know
Give me one bottle make I feel alright
E don tey I dey think all night
One shot make I free my mind
Omo I wan free my mind
Give me one bottle make I feel alright
E don tey I dey think all night
One shot make I free my mind
Omo I wan free my mind
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Promise Nwankwo, Abolaji Sherifdeen
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Digital kurrency - One shot (feat. Boy muller) Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet