Rashid metal pon dis, wah yah say
Dj mogambo on dis one
See di girlem jump pon di beat
Mek we show dem how we ah dweet
This time we go dey drop some hit, Sunji zaafi
We go give them heat.
Gbang..
Dj mogambo ron di selector,
Everybody let me see unu lighter
Beast of no nation I'm di striker tonight,
In the club mia go burst up your Speaker
Everybody I say go down low
Dj Mogambo testing di mic 1 2
Gimme di dance zoblazo
I don't want to hear any had I know
Everybody whine your waist
Dj mogambo drop some taste
Come another day cos u don make late
When we step in da club u no fit get space
Where dem
Whine your waist
Dj mogambo drop some taste
Come another day cos u don make late
When we step in da club u no fit get space
Gbang Gbang
From ghana to naija
Whine your waist
Asia to africa
Whine your waist
Denmark to sweden
Whine your waist
Finland to norway
Whine your waist
Europe to america
Whine your waist
Eeeh ah mi say whine your waist
Bendown low n move to the beat
Bendown low n move to the beat
Eeeh ah mi say whine your waist
Whine your waist
I say whine your waist
Whine your waist
Mi say whine your waist
Whine your waist
Everybody whine your waist
Dj mogambo drop some taste
Come another day cos u don make late
When we step in da club u no fit get space
Where dem
Whine your waist
Dj mogambo drop some taste
Come another day cos u don make late
When we step in da club u no fit get space
Gbang Gbang
Where my beautiful galem
Come and dance to di anthem
No matter where unu come from
Ghana 9JA London or Manhattan
Where my guy Dey put on your lighter
Let me see u come to di centre
If u no Dey understand come for di answer
We ah di galem professor
Where my guy Dey put on your lighter
Let me see u come to di centre
If u no Dey understand come for di answer
We ah di galem professor
Everybody
Bendown low n move to di beat
Bendown low n move to di beat
Let me see you whine your waist
Where ma gyal dem
Whine your waist
Where ma boy dem
Whine your waist
Bounce to di beat
Move to di beat
Everybody whine your waist
Dj mogambo drop some taste
Come another day cos u don make late
When we step in da club u no fit get space
Where dem
Whine your waist
Dj mogambo drop some taste
Come another day cos u don make late
When we step in da club u no fit get space
Everybody whine your waist
Dj mogambo drop some taste
Come another day cos u don make late
When we step in da club u no fit get space
Where dem
Whine your waist
Dj mogambo drop some taste
Come another day cos u don make late
When we step in da club u no fit get space
Gbang Gbang