Back to Top

Body Hot Video (MV)

Performed By: DJ Qube
Language: English
Length: 3:10
Written by: Innocent Michael

DJ Qube - Body Hot Lyrics

(I give dem badboifeelin)
Mami give me one for the road o
Girl I no go lie this your body carry load o
Girl your back side carry Ngwo Ngwo
Girl your body sweet like a new zubo

Your body dey mini mini
Your body na fire o
Your body dey make a nigga leave Anita o
Your body dey mini mini your body dey glitter
People wey dey binu binu dem no get liver

She come dey bust up my logos
She come dey do like say she no know
Abeg pass me the choko
Make you stay make you no go

She come dey bust up my logos
She come dey do like say she no know
Abobi don feel highray
She come dey bust up my logos
She come dey do like say she no know
Abobi don feel highray

I don fall for you
Girl I like your way I like your attitude
Any time me ball I dey ball for two
I can bring a man down all because of you

Only you I know
Only you for sure
I want u to know
I will be back for more

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Innocent Michael
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: DJ Qube

Tags:
No tags yet