You are welcome to the world of Vyrusky
Rockstar, Made it, made it, made it.
Ladies and gentlemen.
My Saraphina baby
don't do me yawa
Cause I can't take another ooo
If you leave me, ago get Malaria
Everyone say no wonder shey you take juju do me mamao
Oh dey say
Follow who know road oooo
Edon tear my sandals
Make them hate you ooo
Me ano dey bother
C'est ne pas problem
And if we getti getti problem we still go solve them
Uhm Kasar
I follow you Wey I fall in love, my head pain me Wey I take panadol
This love is blind but ago follow
Follow who know road oooo
Edon tear my sandals
Make them hate you ooo
Me ano dey bother
Somebody tell my baby
Say i dey corner bumpa to bumpa come gimme sugar baby(Aww baby)
Call me i go come on time all day all night
Collabo combine i dey online now ( online now )
Ye ~ eh
Everybody say yeahhhh (Yeahhhh)
See Mi have one fine gyal weh ah bust my brain (Brain)
Mi mama talk to me but I still nuh hear ( hear )
I be one man soldier, but she lock my brain
My brain
Follow who know road oooo
Edon tear my sandals
Make them hate you ooo
Me ano dey bother
Abonten Everyday night life
Meet some girl sey make i rush am
But i nor get money on me but still one hennesy
Tell me who go pay e ey
Chairman where you dey e ey
Stubborn entity go fall in love ah ah ah
Show dem something
Follow who know road oooo
Edon tear my sandals
Make them hate you ooo
Me no dey bother
Rock Star made it.