Back to Top

Dj Wolfgang - Yolo (feat. Miraqlouz) Lyrics



Dj Wolfgang - Yolo (feat. Miraqlouz) Lyrics
Official




Ganger Ganger Ganger Ganger
Sharp boy, Dj Wolfgang, Ganger Music
Iya Ganger Iyaa Ganger ahh Dj Wolf
Ayiii
Madam tell me the koko
Whats the koko o
I hear you make man to loco
You come call the popo o
Madam tell me the koko
Whats the koko o
I hear you make man to loco
You come call the popo o ye
Shebi you want to they shamanya
Ehh
You say for the place wey you dey all the guys dem dey like to dey shamanya
But i ask your paddy im tell me say you dey beg for one thousand
So you borrow motor to snap photo i just need an answer now
She say i cant kill myself
Yolo Yolo
One time one time
Yolo Yolo
Wolfgang
Yolo Yolo
Ehh
Yolo Yolo
She cant kill her self o
Yolo Yolo
Yolo Yolo
More bottles More Bottles
Yolo Yolo
Yolo Yolo
Ibadi jo mutimana you want to Dance here mutumina
Ah Ijo oh Amina you want to craze here oh Amina
I say Ibadi jo mutimana you want to vibe here mutumina
Ah Ijo oh Amina you want to craze here oh
I never tell you make you no dey form i never tell you make you no dey jonze
Everything e be wastage o Everything e be wasted o
I never tell you make you no dey form i never tell you make you no dey jonze
Everything e be Vanity o Everything e be fake life o
She say i cant kill myself
Yolo Yolo
Yolo Yolo
More bottles More Bottles
Yolo Yolo
Yolo Yolo
I cant kill my self o
Yolo Yolo
Yolo Yolo
Yolo Yolo
Yolo Yolo
Shebi you want to they shamanya
Wolfgang
You say for the place wey you dey all the girls dem dey like dey shamanya
Sharp boy
But i ask your paddy im tell me say you dey beg for one thousand
So you borrow motor to snap photo i just need an answer now.
Yo
Dj Wolfgang
Sharp boy oo
King of the new wave
One time one time
Ganger music
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ganger Ganger Ganger Ganger
Sharp boy, Dj Wolfgang, Ganger Music
Iya Ganger Iyaa Ganger ahh Dj Wolf
Ayiii
Madam tell me the koko
Whats the koko o
I hear you make man to loco
You come call the popo o
Madam tell me the koko
Whats the koko o
I hear you make man to loco
You come call the popo o ye
Shebi you want to they shamanya
Ehh
You say for the place wey you dey all the guys dem dey like to dey shamanya
But i ask your paddy im tell me say you dey beg for one thousand
So you borrow motor to snap photo i just need an answer now
She say i cant kill myself
Yolo Yolo
One time one time
Yolo Yolo
Wolfgang
Yolo Yolo
Ehh
Yolo Yolo
She cant kill her self o
Yolo Yolo
Yolo Yolo
More bottles More Bottles
Yolo Yolo
Yolo Yolo
Ibadi jo mutimana you want to Dance here mutumina
Ah Ijo oh Amina you want to craze here oh Amina
I say Ibadi jo mutimana you want to vibe here mutumina
Ah Ijo oh Amina you want to craze here oh
I never tell you make you no dey form i never tell you make you no dey jonze
Everything e be wastage o Everything e be wasted o
I never tell you make you no dey form i never tell you make you no dey jonze
Everything e be Vanity o Everything e be fake life o
She say i cant kill myself
Yolo Yolo
Yolo Yolo
More bottles More Bottles
Yolo Yolo
Yolo Yolo
I cant kill my self o
Yolo Yolo
Yolo Yolo
Yolo Yolo
Yolo Yolo
Shebi you want to they shamanya
Wolfgang
You say for the place wey you dey all the girls dem dey like dey shamanya
Sharp boy
But i ask your paddy im tell me say you dey beg for one thousand
So you borrow motor to snap photo i just need an answer now.
Yo
Dj Wolfgang
Sharp boy oo
King of the new wave
One time one time
Ganger music
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Obijindu Wolfgang
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dj Wolfgang



Dj Wolfgang - Yolo (feat. Miraqlouz) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Dj Wolfgang
Language: English
Length: 2:52
Written by: Obijindu Wolfgang
[Correct Info]
Tags:
No tags yet