Back to Top

NA WA Video (MV)

Performed By: DJOJ VIBES
Language: English
Length: 2:57
Written by: Osarobo Ogiemudia
[Correct Info]

DJOJ VIBES - NA WA Lyrics
Official

Eh-eh
Yeye government
Omo Naija don suffer o
DJOJ vibes
Feel the groove
Na so I see am dem dey carry Our youth
All because dem speak truth Naija don lose Route
Chief Justice Kudirat you wear glasses but nor Fit see
See as our children dey for Cell no justice for we
Inspector General Egbet you Do face like FROG
If na your pikin dem lock up You go clear this fog
Abi na that Tinubu wey claim Say he be presido
But as he enter seat wetin Change Na zero
Oh-oh Yeye government na Wahala una dey Bring
Children dey for prison while leaders dey chop King
Oh Naija don finish our hope Dey fade away
Baba Fela warn us but una Still dey play
Feel am
E be like say dem forget wetin Dey happen o
Justice na for big man pikin Wetin we gain
Yeye leaders We dey talk o
Una see corruption turn blind Eye like say e nor Matter
Na the future una dey kill Dreams una dey Scatter
If na una pikin shey you go lock am for cell
But because na poor man Children una no dey Yell
We dey shout for justice but Dem give us silence
Dem wan make we suffer dem Wan make we tire
But DJOJ dem go hear this Sound for town
From Lagos to Kano dem go know say we dey Down
Yeye government na wahala Una dey bring

See as dem dey dance for Power like say na Game
But people dey suffer Children dey shame
Inspector frog-head you no go Fit sleep
Your conscience go pinch you Dey cut you deep
Oh Naija leaders e go better if Una hear
Stop to dey use power dey Cause poor man fear
Wetin una gain Children dey Inside jail
While big men dey waka their Conscience dey Fail
Na so Baba Fela fight till e give Him life
But instead of better una just Dey add knife
Cut our future but e go soon Clear
One day Naija go rise no go Live in fear
Eh-eh Government way nor Dey care for pikin na Yeye
DJOJ Afrobeat for the people
Justice must reach Naija nor Go die
If dem nor fit change we go Change dem
Eh-eh Eh-eh Eh-eh

Dem go talk o

Or because ar
Yeye government
Omo Naija don suffer o
DJOJ vibes
Ye
DJOJ VIBES
Feel the groove
Eh
Dem go talk say we dey down
We go change them
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Osarobo Ogiemudia
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: DJOJ VIBES

Tags:
No tags yet