Back to Top

OGA POLICE Video (MV)

Performed By: DJOJ VIBES
Language: English
Length: 2:49
Written by: OSAROBO OGIEMUDIA
[Correct Info]

DJOJ VIBES - OGA POLICE Lyrics
Official

Oga police, make you Maintain
Una suppose protect us no be To give pain
Man nor fit waka, street boys Nor fit rest becos of Una
Una job na to keep us safe, but Una dey make us vex
Oga police, una go arest and Beat us for what
Una Suppose to protect but Instead you dey stress us
You see my face say I be Yahoo boy
Just because say I get tatto for body, chia
Your trouser don short, I nor Go lie hahaha
But na government work, no Be us go pay
If dem no pay you salary, no Be we go supply
Na peace we need, no be to Kill us.
Oga police, make you Maintain
Una suppose protect us , no be To give pain
Man nor fit waka, street boys Nor fit rest become of Una

You see boys, dem just wan Enjoy life
No be every guy you see na Bad guy or thief
We dey hustle hard , try feed Our people
But fear dey catch us anytime We see you
Oga police, remember your Way
Your work na to protect, no be Make us dey run
If government nor pay you, no Be we go pay
Na peace and respect, we Need and na today we need Am
Oga police make you Maintain

DJ OJ vibes
Make you no see tatto, say we Be thief
No be every youth dey be Yahoo
We dey loyal, just wan live Free
Oga police, hear our plea
Oga police, hear our pleaaa

Oga police, make you dey Calm down
Your job na to shield us, no be To harm
If salary nor show, no use us To pay am
Oga police, make you Maintain
DJ OJ VIBES say am. We move
DJ OJ VIBES say am. We move
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: OSAROBO OGIEMUDIA
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: DJOJ VIBES

Tags:
No tags yet