Finger licking at the corner
Do everything that you wanna
Finger licking at the corner
Babe come do everything that you wanna
Finger licking at the corner ah ah
Babe come do everything that you wanna
Do everything that you wanna
Finger licking at the corner aha
Babe come do everything that you wanna
Ah ah
She Dey do me
Do me kun-fu
Thing she Dey do
I Dey confuse
007 her
I be Tom Cruise
Open pandora
Make I cum tru
Say she want knack
She want do
Oliver Twist
She Dey want more
I give her round one
And round two
We nuh fi stop
She Dey want more...
Everyday
Gbas gbos
Gbos Gbas
Gwara gwara
She no Dey tire
Everyday
Gbas gbos
Gbos Gbas
Gwara gwara
She too Dey wire
Everyday send me money o
She wanna pa with a man wey sabi o
If I no gree she go follow my daddy o
Omo the thing Dey shock my body o
Have you ever seen a fine girl from Ghana
Omo Dey gal Dey scatter my bandana
Carry her all the way to Abuja
Omoge
Come wa je banana
Everyday
Gbas gbos
Gbas Gbos
Gbos Gbas
Gbos gbas
Gwara gwara
She no Dey tire
Everyday
Gbas gbos
Gbas Gbos
Gbos Gbas
Gbos gbas
Gwara gwara
She too Dey wire
Outro:
Finger licking at the corner aha
Babe come do everything that you wanna
Ah ah
She Dey do me
Do me kunfu
Thing she Dey do
I Dey confuse
007 her
I be Tom Cruise
Open pandora
Make I cum tru