Back to Top

Intro Video (MV)




Performed By: Dollah Boi
Language: English
Length: 1:44
Written by: CAYO BUKUR STAN, LARS WIEDEMANN, MURAD WESHAH




Dollah Boi - Intro Lyrics




So many things I been dey face
Kaki no be leather
Nobody give me advice o
Dem say Dollah Boi no dey pay o

Na me dem criticise
But looking at the mirror now
Yesterday no be today
Pretty girls call me baba nla

So pleaaase

Tell the world make them give me chance
Dollah come like a soldier
Mind dirty like Binnie road

I carry Calabar for my shoulder
Open eye like wari boy

Paid all my dues long long time ago
Somebody tell me wetin I never see

Oluwa you say
Eh eh eh
Who work must chop o
Yea e
Make I reap the fruit of my labour
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




So many things I been dey face
Kaki no be leather
Nobody give me advice o
Dem say Dollah Boi no dey pay o

Na me dem criticise
But looking at the mirror now
Yesterday no be today
Pretty girls call me baba nla

So pleaaase

Tell the world make them give me chance
Dollah come like a soldier
Mind dirty like Binnie road

I carry Calabar for my shoulder
Open eye like wari boy

Paid all my dues long long time ago
Somebody tell me wetin I never see

Oluwa you say
Eh eh eh
Who work must chop o
Yea e
Make I reap the fruit of my labour
[ Correct these Lyrics ]
Writer: CAYO BUKUR STAN, LARS WIEDEMANN, MURAD WESHAH
Copyright: Lyrics © TuneCore Inc., BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Songtrust Ave

Back to: Dollah Boi

Tags:
No tags yet