Woh oh oh
DADA DEH DAH
Moyorskii le leyi
DADA DEH DAH DADA DEH
Moyorskii dem don know
Baba bami sheeeeeeey, Kowo yen wole pe
Baba bami sheeeeeeeey, Kowo yen wole pe
Kola yen pe pe pe, kowo yen de de de
Ki ire wole de de, kowo yen pe pe pe
Koma pe koma pe, koma pe koma pe
Koma robo robo, koma robo robo
Koma robo robo, koma robo robo
Money , who no like money
(Baba bami sheeeeeeeey, Kowo yen wole pe)
Money ,who no want money
Money ,all I need is money
Money ,I want flex my mumsy
Baba bami sheeeeeeeeey, kowo yen wole pe
Dollarchase gan gan gan
No shishi for pocket eh eh
But who me I wan tell eh eh
Me no want posted as wanted eh eh
I gat take it step by step (I gat take it step by step )
Wetin go sup go sup
Blessings wey no go stop
Very soon ma go viral gan(hun hun hun)
Wetin go sup go sup
Blessings wey no go stop
Very soon ma go viral gan eh ah ah
Lack of money sleepless night
Make I just dey get sure client
Make transcation no decline
No pending I fit to cry
DADA DEH
Money , who no like money
(Baba bami sheeeeeeeey, Kowo yen wole pe)
Money ,who no want money
Money ,all I need is money
Money ,I want flex my mumsy
Pe pe pe, kowo yen de de de
Ki ire wole de de, kowo yen de de de
Pe pe pe, kowo yen de de de
Ki ire wole de de, kowo yen de de de