Back to Top

Up I Go! Video (MV)




Performed By: Dolpson
Language: English
Length: 2:33
Written by: Adedolapo Adeniran
[Correct Info]



Dolpson - Up I Go! Lyrics
Official




Up Up Up I go
When I Dey one or two claro
I just dey my own
I dey smoke, I dey sip alone
Na who go go know
Me I dey fly and am high like drone
I don dey my zone
Steady dropping bars like say na snow
Dem dey call my phone, hello lo lo
I Dey mount Baka, idi n lo lo
I dey full tanker I go ponlongo
When I see raba mo ma gbe olosho
Dem dey call my phone, hello lo lo
I Dey mount Baka, idi n lo lo
I dey full tanker I go ponlongo
When I see raba mo ma gbe olosho
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
Head Dey hot who go cool am
Fire go like azula
Lagos down to Canada
See my guy No go loud am
Everything wey get start e go end
Gave my blood and sweat for the Bread
Sacrificed my sleep for the check
For the street wey we dey
You go learn learn learn
I don call on God
I no dey phor
At all at all
E go soon dey sup
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Up Up Up I go
When I Dey one or two claro
I just dey my own
I dey smoke, I dey sip alone
Na who go go know
Me I dey fly and am high like drone
I don dey my zone
Steady dropping bars like say na snow
Dem dey call my phone, hello lo lo
I Dey mount Baka, idi n lo lo
I dey full tanker I go ponlongo
When I see raba mo ma gbe olosho
Dem dey call my phone, hello lo lo
I Dey mount Baka, idi n lo lo
I dey full tanker I go ponlongo
When I see raba mo ma gbe olosho
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
Head Dey hot who go cool am
Fire go like azula
Lagos down to Canada
See my guy No go loud am
Everything wey get start e go end
Gave my blood and sweat for the Bread
Sacrificed my sleep for the check
For the street wey we dey
You go learn learn learn
I don call on God
I no dey phor
At all at all
E go soon dey sup
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
I go fly away
Away Away Away way way
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Adedolapo Adeniran
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dolpson

Tags:
No tags yet