Back to Top

Domin8 - Delila Lyrics



Domin8 - Delila Lyrics
Official




Yeah
Shage
Haay
Woo woo woo
Haay
Delila delila eh eh
You dey high me like palm wine
Delilah
I know you slick and you fire
Your body sick not normal
Come take my pounds and dollars
I know you fine like Rihanna
Your body slick on designers
You be my heart and desire
I'll never stop nor retire
Oh
Baby make you give me good love
Make I chop like puff puff
If I cough you go know say e choke
And this no be joke
Oh
Baby make you give me good love
Make I chop like jollof
If I cough you go know say e choke
And this no be joke
And this no be joke
Delila delila eh eh
You dey high me like palm wine
Palm wine like palm wine
Delila delila eh eh
You dey high me like palm wine
Like palm wine like palm wine
Shaga
Wetin i wan tell you wey you never hear before
Baby come closer make you no dey form
I get plenty mula babe i no go fit dull
Dull oh
Oh
Baby make you give me good love
Make I chop like puff puff
If I cough you go know say e choke
And this no be joke
Oh
Baby make you give me good love
Make I chop like jollof
If I cough you go know say e choke
And this no be joke
And this no be joke
Delila delila eh eh
You dey high me like palm wine
Palm wine like palm wine
Delila delila eh eh
You dey high me like palm wine
Like palm wine like palm wine
Shaga
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Yeah
Shage
Haay
Woo woo woo
Haay
Delila delila eh eh
You dey high me like palm wine
Delilah
I know you slick and you fire
Your body sick not normal
Come take my pounds and dollars
I know you fine like Rihanna
Your body slick on designers
You be my heart and desire
I'll never stop nor retire
Oh
Baby make you give me good love
Make I chop like puff puff
If I cough you go know say e choke
And this no be joke
Oh
Baby make you give me good love
Make I chop like jollof
If I cough you go know say e choke
And this no be joke
And this no be joke
Delila delila eh eh
You dey high me like palm wine
Palm wine like palm wine
Delila delila eh eh
You dey high me like palm wine
Like palm wine like palm wine
Shaga
Wetin i wan tell you wey you never hear before
Baby come closer make you no dey form
I get plenty mula babe i no go fit dull
Dull oh
Oh
Baby make you give me good love
Make I chop like puff puff
If I cough you go know say e choke
And this no be joke
Oh
Baby make you give me good love
Make I chop like jollof
If I cough you go know say e choke
And this no be joke
And this no be joke
Delila delila eh eh
You dey high me like palm wine
Palm wine like palm wine
Delila delila eh eh
You dey high me like palm wine
Like palm wine like palm wine
Shaga
[ Correct these Lyrics ]
Writer: frank anyaoha
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Domin8



Domin8 - Delila Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Domin8
Language: English
Length: 2:41
Written by: frank anyaoha
[Correct Info]
Tags:
No tags yet