Back to Top

You Sabi the Tin Video (MV)




Performed By: Don Darrow
Language: English
Length: 4:32
Written by: Macdarrow Obiora
[Correct Info]



Don Darrow - You Sabi the Tin Lyrics




Port Harcourt People
I dey hail my people
Make we come together o
Make we rep the city
Only love love o
Go fit keep us together
If we love ourself o
We no go quick to surrender o
If you believe my talk, you go demo
If you support this work, you go demo
And if u scratch my back, I go demo
Me I go scratch your back, you go demo
Make you no hate your brother
One love forever
We go make impact o
January to December o

If you know say you dey good for anything wey you dey do o
You sabi o! You sabi the tin o!

I no come to deceive you
I want make you believe you
If you waka come my city
Plenty plenty things e dey
Opportunities sef e dey
Plenty infrastructure sef e dey
Better road nko e dey
Fine fine baby o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Port Harcourt People
I dey hail my people
Make we come together o
Make we rep the city
Only love love o
Go fit keep us together
If we love ourself o
We no go quick to surrender o
If you believe my talk, you go demo
If you support this work, you go demo
And if u scratch my back, I go demo
Me I go scratch your back, you go demo
Make you no hate your brother
One love forever
We go make impact o
January to December o

If you know say you dey good for anything wey you dey do o
You sabi o! You sabi the tin o!

I no come to deceive you
I want make you believe you
If you waka come my city
Plenty plenty things e dey
Opportunities sef e dey
Plenty infrastructure sef e dey
Better road nko e dey
Fine fine baby o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Macdarrow Obiora
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Don Darrow

Tags:
No tags yet