Back to Top

Dosh - Somebody Lyrics

Dosh - Somebody Lyrics
Official

Mi o ti e fe gbor mi o fe gbor problem anybody for now, mi o fe gbor problem everybody
Everybody is facing alot
Dosh! Akomiti
Somebody somebody help me
Many things wey the man dey reason
I no want dey gum body
Igba wo gangan lo ma easy
Many challenges man dey face am
If na money man dey chase am
Life na marathon man dey race am
Mo ke Tira eh
Mo tu ke Psalm
Many challenges man dey face am
If na money man dey chase am
Life na marathon man dey race am
Mo ke Tira eh
Mo tu ke Psalm
Alhamdulilah
We no be like Wetin we've been through
Rara o
And I no fit to lie when I need Jah the most e dey come through
Modupe debi mo bade o
Make negativity no go come my way Oh Lord
Won fe kin sa ko ja ile
So make dem no go reason me like omah lay o
My brother me I Dey on code
Don't want no trouble why I Dey on low
Make you just dey feel my flow
Am on a fast lane me I no dey slow
Alhamdulilah
We no be like Wetin we've been through
Rara o
And I no fit to lie when I need Jah the most e dey come through
Somebody somebody help me, many things wey the man dey reason
I no want dey gum body, igba wo gangan lo ma easy
Many challenges man dey face am
If na money man dey chase am
Life na marathon man dey race am
Mo ke Tira eh Mo tu ke Psalm
Many challenges man dey face am
If na money man dey chase am
Life na marathon man dey race am
Mo ke Tira eh Mo tu ke Psalm
Nobody a fi know
The way the struggle be man no fit fold ooh oh
My mama don dey old
I want the money and the fame and the dough
This is the life that I choose
When I drop banger ebami Jo ooh oh
Put yourself in my shoes and you go see say man carry load

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Jamiu Indris
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dosh

Dosh - Somebody Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Dosh
Language: English
Length: 2:54
Written by: Jamiu Indris

Tags:
No tags yet