Hmmm
So much to say
Baby boy give me your love
Consolidate abeg comot for my way
So much to learn
Omo i dey pursue money so much to earn
If you know me well you go need know again
Omo places i go like go again
Omo see these chicks them no wan dey hear
Put me under pressure and i no like dey fear
But they act up tell me say they go care
If you search their heart there's nobody there
Bad man i come
Straight class straight chedder
Me i know say me i wan to come burst enter
Bad man i come
Straight class straight chedder
Me i know say me i wan to come burst enter
Girls them wonder how come for me
If you focus on my company
Men way go die and kill for me
If you play by you go see some thing
Give her this love now she wan disappear
Tell me say she go like to stay till the end
But you her man dey mess niggas up
So for the end i'll likely be dead
Won le le le
Won wa wa wa
Won lel le le
Im up ahead
Up ahead see
Won le le le
Won wa wa wa
Won lel le le
Im up ahead
Up ahead
Reeplay
Now where do i start
Just another man spittin facts no cap
I no come drag who is the best with rap
But the boy really dope you can ask in the trap
Ahh
Everybody give me your love
Ai
Big thank you if you really got my back
My advice na
Leave the bad belle make them yalp
Focus on you don't focus on rats
Snakes plenty oh inside the green grass
Nobody owe you shi shi shingbain
But man way dey work gats show up one kind
Omo na to push if you know watin you dey find
Cus las las ehn baba god no blind
Bad man i come
Straight class straight chedder
Me i know say me i wan to come burst enter
Bad man i come
Straight class straight chedder
Me i know say me i wan to come burst enter
Ehh ehh ehh
Comot for my face bad belle can't stop a brother man
Man dem on a mission so abeg no bother man
Man dem up ahead and i got the upper hand
Won le le le
Won wa wa wa
Won lel le le
Im up ahead
Up ahead see
Won le le le
Won wa wa wa
Won lel le le
Im up ahead
Up ahead