Back to Top

Love In The 90's Video (MV)




Performed By: Dr Soul
Language: English
Length: 3:04
Written by: Chukwuka Okafo
[Correct Info]



Dr Soul - Love In The 90's Lyrics




For primary school I no carry last
I remeber for class I dey sit for back
When my eyes and your eyes Jam together
Then I wink and you smile
Na true love be that

Make your pinafor touch my short knicker
When you sit by me you burst my medulla
When my toes and your toes jam together
With my hands on your lap
You look at me and smile

Love in the 90's
You know say na then love dey sweet pass
Love in the 90s
All I gotta do is text you back
Love in the 90s
You know say no Era badder pass
Take me back
Take me back

Love In the 90's
You know say nobody holy pass
Love in the 90's
If you no text me baby I go cry
Love in 90's
I no need to go break bank for you
Take me back
Take me back

Hmmmmmm love in the 90's
Oh oh

I Remember when popsi buy mumsi mango
She dey jump like say them buy am brand new Volvo
She go tell everybody
For the yard wey we dey live
Come see
Wetin my man buy for me

That's the kind of love I'm looking
New age girls them too dey form
Me no get time for cunny love
If you don't want me just say so

Make your pinafor touch my short knicker
When you sit by me you burst my medulla when my toes and your toes jam together
With my hands on your lap
You look at me and smile

Love In the 90's
You know say na then love Dey sweet pass
Love in the 90's
If you no text me back I go cry
Love in 90's
I no need to break bank for you
Take me back
Take me back
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

For primary school I no carry last
I remeber for class I dey sit for back
When my eyes and your eyes Jam together
Then I wink and you smile
Na true love be that

Make your pinafor touch my short knicker
When you sit by me you burst my medulla
When my toes and your toes jam together
With my hands on your lap
You look at me and smile

Love in the 90's
You know say na then love dey sweet pass
Love in the 90s
All I gotta do is text you back
Love in the 90s
You know say no Era badder pass
Take me back
Take me back

Love In the 90's
You know say nobody holy pass
Love in the 90's
If you no text me baby I go cry
Love in 90's
I no need to go break bank for you
Take me back
Take me back

Hmmmmmm love in the 90's
Oh oh

I Remember when popsi buy mumsi mango
She dey jump like say them buy am brand new Volvo
She go tell everybody
For the yard wey we dey live
Come see
Wetin my man buy for me

That's the kind of love I'm looking
New age girls them too dey form
Me no get time for cunny love
If you don't want me just say so

Make your pinafor touch my short knicker
When you sit by me you burst my medulla when my toes and your toes jam together
With my hands on your lap
You look at me and smile

Love In the 90's
You know say na then love Dey sweet pass
Love in the 90's
If you no text me back I go cry
Love in 90's
I no need to break bank for you
Take me back
Take me back
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Chukwuka Okafo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dr Soul

Tags:
No tags yet