It's all on God
It's all on God
It's all on God
See, e dey hard, I no sabi where to start from
You don carry me from day one to stardom
All the blessing you dey give, where e dey come from?
No be my power or my sense I no fit come form
You make the sky shine bright on my high tops
You be my rock of ages till my time stops
You dey give me daily bread and the small chops
Papa use me as your own for your world cup
Everything wey I dey do na by ur grace
Everything I wan dey do na with your pace
Everything I wan dey do na with your pace
It's all on God
It's all on God
It's all on God
It's all on God
If you look am well No be say na me holy pass
You still dey bless me , still dey hold me pass
I dey try hustle Lord I dey try fast
You see that money, well, e dey dry fast
E get this level wey I dey, I dey try pass
And e get the kind stress wey I wan by pass
No be over my head blessings go fly pass
Pass me and my friends to dem vipers
I dey pray every morning for the time past
You dey always dey for me for every time past
It's all on God
It's all on God
It's all on God
It's all on God