Two frosh
Teach am eh
Teach am well
Mr preacher, preach am well
You sha get brain, use am well
No dey dull the ginger here
God e dey, God dey here
I nor go lack, Oghenekevwe
Recording paid, mix am well
Win the game, winner here
Gimme that liquor, 2 shots, lets have fun (lets have fun)
Keeping my distance, no love, I ain't got one (I ain't got one)
Who be Joy? Joy ti lor
Put my music on, men wan dance (men wan dance)
Enter club, nor go dull, take Hennessy (take Hennessy o)
Puff puff puff, puff non-stop, make eye dirty (make eye dirty)
Every time I dey wake up, I pray to God, make blessings follow me (make blessings follow me)
Enter make we go club, make we go party (make we go party)
Jekan jo jo jo
Olofofo, omo ologo (omo oro)
Show love, booty down low
Wetin dem talk? me I nor know (say say I nor know)
Jekan jo jo jo
Olofofo, omo ologo (omo oro)
Show love, booty down low
Wetin dem talk? me I nor know (eh eh)
(Ahn ahn)
Won le le le won ba, won wa wa wa won ri
Won le le le won ba, won wa wa wa won ri
Dreezy ton so, Teppy lon so, Teppy lon so
Won lo'n ogbono, kilo'n gbono? Teppy ton so
Ahn ahn ahn ahn
Future is bright, future is bright
Mama go laugh, Papa go smile (Papa go smile)
My people dey there, them no dey shake
Them no dey shake, them no dey relent
Them just dey pray, make I see the grace
Enter club, nor go dull, take Hennessy (take Hennessy o)
Puff puff puff, puff non-stop, make eye dirty (make eye dirty)
Every time I dey wake up, I pray to God, make blessings follow me (make blessings follow me)
Enter make we go club, make we go party (make we go party)
Enter club, nor go dull, take Hennessy
Puff puff puff, puff non-stop, make eye dirty
Every time I dey wake up, I pray to God, make blessings follow me (eh eh)
Enter make we go club, make we go party (go party)
Jekan jo jo jo
Olofofo, omo ologo (omo oro)
Show love, booty down low
Wetin dem talk? me I nor know (say say I nor know)
Jekan jo jo jo
Olofofo, omo ologo (omo oro)
Show love, booty down low
Wetin dem talk? me I nor know
Ms Mix
Two frosh