Back to Top

DTL Worldwide - No Manna Dey Lyrics

DTL Worldwide - No Manna Dey Lyrics
Official

A ya ya ya, ahn na na na
Ba na na na
DTL noni ayan
A ya ya ya, oh yo yo yo
Dem say na juju boys dey do
If you done get the money dem go say you done go Ijebu
When money no dey dem no wan sabi how you dey
Now mo ti lowo, won wa n k'imi kedu?
Eyan lo bi Dangote, na person born Adenuga
Allah nagode, the boy done buy new car
I sabi say dem go talk o, dem go talk say na one Toyota
Wey the boy buy kilode to fi n buga elo lo ra?
Iyalaya gbogbo yin, koni da fun gbogbo yin
I dey para I dey vex cos when I dey hustle mi o ri gbogbo yin
Back then tin ma mu garri loju kpali t'ebi ba n pami
Ti emi o r'owo ra Henessey ayan tin ma mu palmie
Where manna dey o (A ya ya ya)
Tell me where manna dey o (A ya ya ya)
If you sabi where manna dey o (A ya ya ya)
Na there I for dey o (A ya ya ya)
But no manna dey o (A ya ya ya)
No manna dey (A ya ya ya)
Hunger go dey o (A ya ya ya)
If you no work wahala go dey (A ya ya ya)
I no fear eh
Jehovah God dey for my side eh
Financially him go make me free eh
I go pay ham tithe and offering ye
Another man downfall I no dey
Man for dey dull but time no dey
We for dey cry but eye no dey
Oju ti di ma lo woju Uche ya ya ya
Our government eh
For election time dem go promise us say
As youth done broke dem go mend eh
With plenty work but that one na lie
(Lie lie lie)
Okay, work no dey
On top of that power no dey
Food no dey, water no dey
To ba lo n duro my guy you go kpai
(You go kpai o)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Oludare Odola
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

DTL Worldwide - No Manna Dey Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: DTL Worldwide
Language: English
Length: 3:23
Written by: Oludare Odola

Tags:
No tags yet