Your body
I need a girl with a sexy body ayy
Come make I rock your body
I need a girl With a sexy body aha
Come make I rock your body
I need a girl With a sexy body yeh yeh
Yeh yeh
Zyrx sounds baby
Swear tonight say I like d energy dat u bringing(yeah)
Swear tonight say I like d energy dat u giving(yeah)
Girl u d light in my life (yeah yeah)
My girl you're know you are fine (yeah yeah)
I no fit ever come fight(yeah yeah)
Na u I wan come confide
Cling to me in every season
Look dis boys dey be deceiving
Never let dem come in between
Coz I really like
Never let dem come in between
But I bring the vibes All day
Baby gal is u I really like
Shitor
I wan chop shitor
Enough
I can't get enough
Shitor
I wan chop shitor
Enough
I can't get enough
Bisi Aurora
Go dance and gimme faya o(rhymz eeeh)
Make I wire o
When she dance na gbona o
Bisi Aurora
Say make we dance and manya o
See I like ur flavour o
When she dance na gbona o
Litty litty litty litty litty litty
Every city u dripping
Litty litty
Every city dat we go swear to God u dripping
Girl you're the light in my life yeah yeah
I no fit every try lie
If I lie may water carry me go
So tell me wetin man go do
Hey girl
Nigga like me getting money everytime
And if I get it wrong baby tell me get it right
Coz am d realest brother that u see on d gram
Working 247 just to rack up the guap
Passion in my eyes u could see from d start
F*cking with the best.only you that's the fact
Coz I pull up in an adisson Lee
And I feel like martins indi
Shitor
I wan chop shitor
Enough
I can't get enough
Shitor
I wan chop shitor
Enough
I can't get enough
Bisi Aurora
Go dance and gimme faya o(rhymz eeeh)
Make a wire o
When she dance na gbona o
Bisi Aurora
Say make we dance and manya o
See I like ur flavour o
When she dance na gbona o