Wuga Burga
Hmm hmm hmm
I'm back on my ways
Doing things wey go pay
As I dey run my race
I dey face my lane
See nobody really dey
Toba looseguide, your mind e go dey
For the hood wey I dey see Dem want make I shame
But me I no shake
Na the money I dey chase
If you too nice Dem go use you
Dem go abuse you Dem go later dump you
Why you always tryna control me shey eyin le be me abi eyin le n San owo school mi
Nigga don't be stupid
I'm a freedom fighter una no fit cage me
Know this and know peace
When I no get shishi nobody I see
Give me my Respect I think you know this
Nobody be boss we all be OG's
If you really be street you go recognize me
Say for the street I no be novice
So many things that I see
Wey mouth no fit talk I gats keep low key
So many people do anyhow
Many many people do anyhow
People change color like tie and dye
All those things dey make me wonder
All those things dey make me wonder
All those things dey make me wonder
So many people do anyhow
Many many people do anyhow
People change color like tie and dye
All those things dey make me wonder
I'm back on my ways
Doing things wey go pay
As I dey run my race
I dey face my lane
I'm back on my ways
Doing things wey go pay
As I dey run my race
I dey face my lane
It is ikale
Dey your lane, make I dey my lane
Face ur way, make I face my way
Dat ur way no fit be my way
This way, that way, any way na way
Orilomo fun anybody
So ori lemo fun anybody
Malo mafo fun anybody
Made loje, kanlo fi eh lo ko body (jabo)
Sometimes I dey wonder how
Why men snitch men
Men beef men
Men fall men
Men sly men
Why men kill men
I don't know ota por ju fans lo but
Grow through,what you go through
Tonba tan eh, Omo iyami jhur, mabawon tan candle
BOB, Kala, Gbeju, Omo oromi jo mabawon lo kanju
I'm back on my ways
Doing things wey go pay
As I dey run my race
I dey face my lane
Doing things wey go pay
I dey face my lane