[ Featuring Falaws ]
JEHOVAH ANTHEM
INTRO;
JEHOVAH is on my case
Eh no go comot my case
Na why I Dey shout Halle
Shout hallelujah, my own don Dey
1ST VERSE;
Them go mad, them go craze
Them go bombolo cigar
Them go finish, them go peme
I'm a God in human form
My grace na follow come
I start I finish am
I'm not your follow cultist
You get permission to fashion your weapon
Shoot me catapult but I'm on a mission
Decision, Momonipe monushibu (I cannot fall)
Money go Dey
Food go Dey
Light go Dey
Hope go Dey
Eh go Dey okay, Omor eh go Dey alright
CHORUS;
Jehovah is on my case
Eh no go comot my case
Na why I Dey shout halle
Group; Shout hallelujah my own don Dey
2ND VERSE;
It is time already
I'm a king already
If eh no sweet you
Then go and fight karate
Bad energy go far away
Go far don't come again
Ebelebem wah
Jeho dey prosper me
Kilode for the people wey Dey envy me
You turn to point and kill
Jeho go fight for me
All the boys them be elevating
Come be like say I'll be playing
They be shutting down Dubai to Mumbai
See my guy no be lie
HolyGhost come my side
I no understand the way the story sound
Make sapa disembark
Make the glory loud
If I caprisone make all the money lap
Shey you know my matter
Biko no fall my hands
CHORUS;
Jehovah is on my case
Eh no go comot my case
Na why I Dey shout halle
Group; Shout hallelujah my own don Dey
Jehovah (chant)