Back to Top

Echo - GOD DID Lyrics



Echo - GOD DID Lyrics




Ec Ho ye yeh eyi

Carry wound for eyes
Carry wound for eyes

Carry wound for eyes cus I came here to preach
Even grown men cry
When them fighting to breath
Brother pick your side
God did or you did
Me I know I tried
Why them try steal my peace
New music and grind
When I can't seem to sleep
Fire in the grass
As I light up my sticks
Burning trees and ash
Drag and release
See am busy on beatz
And it's too much of steeze When am down on my knees

Dem won try wake the king
See am down on my knees

Am not quick to release
Yeah am down on my knees

Ama lyrical king
Oh am Down on my knees
See am down on my knees
See am down on my knees

Man on guard
Cus the boy before is gone
The boy na man
And the boy fit clock him gun
If na puff and pass
Make him quick to reach my turn
See am not for clout
I just won relate with God

Man on guard
Cus the boy before is gone
The boy na man
And the boy fit clock him gun
If na puff and pass
Make him quick to reach my turn
See am not for clout
I just won relate with God

Gifted Gifted
Comot me from suffer
Admit man's talented
But still dey for zanga
I sleep cell I sleep chair
I no see my mother
You plan well chop pepper
You no plan you suffer

Unbothered
Olodo go para
When it comes to raba
I no like wahala
I Dey chase the paper
I no like olopa
I no like palaba
I Dey chase the paper
I no like olopa

I carry wound for eyes
Carry wound for eyes
I carry wound for eyes

Gifted Gifted
Comot me from suffer
Admit man's talented
But still dey for zanga
I sleep cell I sleep chair
I no see my mother
You plan well chop pepper
You no plan you suffer

Unbothered
Olodo go para
When it comes to raba
I no like wahala
I Dey chase the paper
I no like olopa
I no like palaba
I Dey chase the paper
I no like olopa

I carry wound for eyes
Carry wound for eyes
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ec Ho ye yeh eyi

Carry wound for eyes
Carry wound for eyes

Carry wound for eyes cus I came here to preach
Even grown men cry
When them fighting to breath
Brother pick your side
God did or you did
Me I know I tried
Why them try steal my peace
New music and grind
When I can't seem to sleep
Fire in the grass
As I light up my sticks
Burning trees and ash
Drag and release
See am busy on beatz
And it's too much of steeze When am down on my knees

Dem won try wake the king
See am down on my knees

Am not quick to release
Yeah am down on my knees

Ama lyrical king
Oh am Down on my knees
See am down on my knees
See am down on my knees

Man on guard
Cus the boy before is gone
The boy na man
And the boy fit clock him gun
If na puff and pass
Make him quick to reach my turn
See am not for clout
I just won relate with God

Man on guard
Cus the boy before is gone
The boy na man
And the boy fit clock him gun
If na puff and pass
Make him quick to reach my turn
See am not for clout
I just won relate with God

Gifted Gifted
Comot me from suffer
Admit man's talented
But still dey for zanga
I sleep cell I sleep chair
I no see my mother
You plan well chop pepper
You no plan you suffer

Unbothered
Olodo go para
When it comes to raba
I no like wahala
I Dey chase the paper
I no like olopa
I no like palaba
I Dey chase the paper
I no like olopa

I carry wound for eyes
Carry wound for eyes
I carry wound for eyes

Gifted Gifted
Comot me from suffer
Admit man's talented
But still dey for zanga
I sleep cell I sleep chair
I no see my mother
You plan well chop pepper
You no plan you suffer

Unbothered
Olodo go para
When it comes to raba
I no like wahala
I Dey chase the paper
I no like olopa
I no like palaba
I Dey chase the paper
I no like olopa

I carry wound for eyes
Carry wound for eyes
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Agbomah Chukwuemeka
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Echo



Echo - GOD DID Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Echo
Language: English
Length: 2:47
Written by: Agbomah Chukwuemeka
[Correct Info]
Tags:
No tags yet