So many people don whine me
Na baba wey dey Guide me
They want me down but I'm shining
Cos my life e be God designing
So many problems and challenges
Things wey dey sup
Wey dey vex person
Dem go wish you bad
When you wish them well
But I don learn lesson
Shey you dey hate brother make you talk
Things you say make you own it up
You can never pull me down
Now I'm dripping lui Vuitton
Shey you dey hate brother make you talk
Things you say make you own it up
You can never pull me down
Now I'm dripping lui Vuitton
Dem wan follow me fight tai chi
For this film I be the jetli
Wan be like bezus
Put in the effort
Chill out and blow my weed
You know say this life
Get as e dey be yeah
To be a man no be beans
I won't be fed up
Fall I go stand up
Now I dey overseas
A moment silence
Dem need to listen more
When I'm talking
Only me dem dey target
Man no be London bridge
I'm not falling falling
I move with God
I move with Love
I move with People I trust
But I Dey watch my back all day
Make I no fall for floor