[ Featuring BeatsbyHcien ]
I get Steeze for the longest time
Since West of Mines
No see anybody wey fi worry my shine
No fi stress person wey Jehovah co-sign
Everybody know me I dey worry from time
I get steeze from West of Mines
No see anybody wey fi worry my shine
No fi stress person wey Jehovah co-sign
Everybody know me
Everyday I Dey kill dem with confidence
I no want your compliment
Na the money make me consistent
For Southside I dey worry dem
Everyday I Dey kill dem with confidence
I no need your compliment bros
Na the money make me consistent
For Southside I dey worry dem with
Confidence
Confidence
Confidence
Confi
Confidence
Confidence
The money wey dey come big pass continent
Confidence
Confidence
Confidence
Confidence
Confi
Confidence
The money wey dey come big pass continent
The money wey dey come no fit stop for road
Anybody wey talk too much must to know
Some dey wear high fashion but dey on low budget
Niggas go do anything just to show
See I'm a very humble guy from beginning
But why you come to threaten me, what's the meaning?
Na who no get money nayim be upcoming
Wetin my eye see for PH it's not funny
But right now
Everyday I dey kill dem with confidence
I no want your compliment
Na the money make me consistent
For Southside I dey worry dem
Everyday I dey kill dem with confidence
I no need your compliment bros
Na the money make me consistent
For Southside I dey worry dem with
Confidence
Confidence
Confidence
Confi
Confidence
Confidence
The money wey Dey come big pass continent
Confidence
Confidence
Confidence
Confidence
Confi
Confidence
The money wey Dey come big pass continent
I get Steeze for the longest time
Since West of Mines
No see anybody wey fi worry my shine
No fi stress person wey Jehovah co-sign
Everybody know me I dey worry from time
I get steeze from West of Mines
No see anybody wey fi worry my shine
No fi stress person wey Jehovah co-sign
Everybody know me