Ah ah ah wo wo
Ah ahh ahh
Ah ah ah ah
Savage
The money come in a bundle
You wan know na your gyal we dey lodge go
Na plenty money we dey pack go the kind one way make her obrigado oh
Gats think wetin you dey talk o on God o my guy e go red o oh
Too much money we dey pack o
Kind one way dey make her pull her pant o oh
The money come in a bundle
You wan know na your gyal we dey lodge go oh
Na plenty money we dey pack o
Kind one way dey make her ogbrigado oh
Gats think wetin you dey talk o
On god oh my guy e go red o oh
Too much money we dey pack o
Kind one way dey make pull her pant o oh
Man dem no reach my standard
Cause I'm looking fire
My style no be China bad man dey rock designer
Skin no full no put body na many men we carry come
Unlimited one way ticket private jet we carry come
Chorus
The gyal em dem
No limit
You no fi touch dem
No limit
Na money spoil dem
No limit
Cause man dey try for dem
I dey try let you know bad man I be boss
How many Martel we dey pour
We carry Ghana must go with the funds
As we dey move we no dey pause
Na who wan try stop me as we dey ball
How many how many shows we dey tour
How many how many girls I go love no limit no limit
Cause man no get no limit
Are you talking to me innih
See your short shirt like mini
I no go take one minute
I never chop you finish
See as you dey rock bikini
Sho fe kpa kpa mi ni
I no go take one minute
Chorus
The gyal em dem
No limit
You know fi touch dem
No limit
Na money spoil dem
No limit
Cause man dey try for dem
The money come in a bundle you wan know na your gyal we lodge go
Na plenty money we dey pack go kind one way dey make her obrigado