Back to Top

Plenti Talk Video (MV)




Performed By: Elton Sturna
Language: English
Length: 2:31
Written by: Elton Emekeme




Elton Sturna - Plenti Talk Lyrics




I see my people dey suffer o
I see my people for the hood
Many people not living good
No electricity even food
Chai
I see my people dey work
No salary by end of the month
Nobody dey hear our voice
Shey you see the ting somersault

We dey for sea we dey cry for water o
We dey see things but we no fit dey talk
Small small children with big big kala o
Help we out lord we cyan keep up

Plenty plenty talk (Pa rara)
E no get the one wey dem do o (Pa rara)
Plenty plenty talk (Pa rara)
Obviously they take us for a fool (Pa rara)

We tired of the lies that they tell
We tired of their dutty promises
Dun nobody care how we feeling
Dem no really care how we dealing
Tell me na how long we go wait
For good roads and social amenities
All the hospitals dem go build
We no dey see dem after dey win

Plenty plenty talk (Pa rara)
E no get the one wey dem do o (Pa rara)
Plenty plenty talk (Pa rara)
Obviously they take us for a fool (Pa rara)

Plenty plenty talk o
E no get the one wey dem they do o do o

Plenty plenty talk pa rara
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




I see my people dey suffer o
I see my people for the hood
Many people not living good
No electricity even food
Chai
I see my people dey work
No salary by end of the month
Nobody dey hear our voice
Shey you see the ting somersault

We dey for sea we dey cry for water o
We dey see things but we no fit dey talk
Small small children with big big kala o
Help we out lord we cyan keep up

Plenty plenty talk (Pa rara)
E no get the one wey dem do o (Pa rara)
Plenty plenty talk (Pa rara)
Obviously they take us for a fool (Pa rara)

We tired of the lies that they tell
We tired of their dutty promises
Dun nobody care how we feeling
Dem no really care how we dealing
Tell me na how long we go wait
For good roads and social amenities
All the hospitals dem go build
We no dey see dem after dey win

Plenty plenty talk (Pa rara)
E no get the one wey dem do o (Pa rara)
Plenty plenty talk (Pa rara)
Obviously they take us for a fool (Pa rara)

Plenty plenty talk o
E no get the one wey dem they do o do o

Plenty plenty talk pa rara
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Elton Emekeme
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Elton Sturna

Tags:
No tags yet