Everyday I push steady
Oluwa ba mi se o oo
Going around for the money
You know as e deh go o o
I no deh play with my hustle
Even though I get money o oo
And when them talk
Say they don tire
Me I still deh go o oo
I have been on
My grind all night
Steady pushing
My craft till it's alright
Me I no deh put mouth for matters
Unless for talks wey important
I no deh let f*ckers
Waste my time o o oo o
Cus I don try
Say I don try many things
For my life time
Make I chop life soft life
Hun, bami wa omo meji to ja si
Emi mighty like don jazzy
Nobody gbor mi wey no dance it
Baby don't stop o
You know I deh crave for more
Carry me deh go
Make you carry me deh go cloud 9
No looseguarding
Say men dem deh conniving
Na why me no deh trust anybody
Some go hate
Some go like you
Of-course you
No fit please everybody
If you too nice dem
Go use deh play o
Man wise up
No be all talk you go yarn o
But for now make we party
This shayo don deh high me
Come dance for me
Omo make you whine it
Move that body
Omo make you break it
Don't stop girl omo
Make you show me ah ah ahah
Let me feel you vibes
Emi mighty ti nba korin
Lowo won ma dance it
Awon omoge won ready ti won fe jo si
Dj play the sound non-stopping
Ye eeehh
Baby don't stop o
You know I deh crave for more
Carry me deh go
Make you carry me deh go cloud 9