Back to Top

Eminasss - Rora Lyrics



Eminasss - Rora Lyrics




Na na hell yeah
Eminasss Pon this

Girl na you (You)
You wey dey burst my brain (Brain)
You wey dey light my world (World)
You wey dey fuel my vibe (Yeah yeah)

Girl na you (You)
You wey dey ease my pain (Yeah)
You wey dey light my world (Girl)
You wey dey rock my world (Girl)

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora touch me slowly
Rora show me good good loving girl

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora kiss me slowly
Rora show me good good loving

The way u go down below (Below)
You gat me screaming oh my God
Yeahi yeahi
See the way you grind the boy
We started as besties
Now you turn a bad boy to your lover
I go be your bad boy to your lover girl
Yeah naaah nah!
No be me get my heart
Aswear na you own am
Come take a walk in shoe
(Yeah yeaahh yeahhhhhh!)
Make you see
Make you feel wetin, I dey feel for you
Make you feel wetin, I dey sing for you
Make you see wetin, I dey see in you

I fit borrow u my shade
Make you see wetin I dey see in you girl
Nah nah naaahhhhhh nah nah!
No be you fine pass but na you Wey my heart dey nornor for on a regular
Nornor for on a regular
Na you wey dey burst my brain (My brain)
You wey dey light my world (My world)
Na you na you wey dey rock my world
You girl girl dey ease my pain

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora touch me slowly
Rora show me good good loving girl

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora kiss me slowly
Rora show me good good loving

Na you, you wey rock my world, girl
You wey dey my pain, girl
You wey dey light my
Nanananannannana

Girl na you you you
You wey dey light my world, girl
You wey dey rock my world, girl
You wey dey fuel my vibe

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora touch me slowly
Rora show me good good loving girl

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora kiss me slowly
Rora show me good good loving
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Na na hell yeah
Eminasss Pon this

Girl na you (You)
You wey dey burst my brain (Brain)
You wey dey light my world (World)
You wey dey fuel my vibe (Yeah yeah)

Girl na you (You)
You wey dey ease my pain (Yeah)
You wey dey light my world (Girl)
You wey dey rock my world (Girl)

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora touch me slowly
Rora show me good good loving girl

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora kiss me slowly
Rora show me good good loving

The way u go down below (Below)
You gat me screaming oh my God
Yeahi yeahi
See the way you grind the boy
We started as besties
Now you turn a bad boy to your lover
I go be your bad boy to your lover girl
Yeah naaah nah!
No be me get my heart
Aswear na you own am
Come take a walk in shoe
(Yeah yeaahh yeahhhhhh!)
Make you see
Make you feel wetin, I dey feel for you
Make you feel wetin, I dey sing for you
Make you see wetin, I dey see in you

I fit borrow u my shade
Make you see wetin I dey see in you girl
Nah nah naaahhhhhh nah nah!
No be you fine pass but na you Wey my heart dey nornor for on a regular
Nornor for on a regular
Na you wey dey burst my brain (My brain)
You wey dey light my world (My world)
Na you na you wey dey rock my world
You girl girl dey ease my pain

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora touch me slowly
Rora show me good good loving girl

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora kiss me slowly
Rora show me good good loving

Na you, you wey rock my world, girl
You wey dey my pain, girl
You wey dey light my
Nanananannannana

Girl na you you you
You wey dey light my world, girl
You wey dey rock my world, girl
You wey dey fuel my vibe

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora touch me slowly
Rora show me good good loving girl

Baby girl Rora
Rora show me loving
Rora kiss me slowly
Rora show me good good loving
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Emmanuel Nnajiofor
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Eminasss



Eminasss - Rora Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Eminasss
Language: English
Length: 3:03
Written by: Emmanuel Nnajiofor
[Correct Info]
Tags:
No tags yet