Mascara tun gbe de oo, o tun gbede omo olorun omo olorun
Call me Eminent Dc
Genesis did it
Two,four,seven on the road, bi ti tyre tyre
Sometimes I dey feel like say I don tire , but I no fit tire tire
Oluwa jo e no too much te mi naa ba gba wire wire
Cause the stressing of this life, fit make man tire tire
Wetin dey make man smile, Na Money
Wetin dey cure depression, nah money
Wetin dey ginger me, nah money
Eh, nah money, hmm, more money
Eh ah eyeh nah money
Wetin dey cure depression, nah money
Wetin dey ginger me, nah money
Eh, nah money, hmm, more money
Omo onile ni mi kokoro mo bere kokoro mobere
Hmm aje aje aje mo pe je mo pe aje mo pe
Tin ba se n sise o je kin jere
And I no fit tire rara until I dey ok
We don dey come e don tey
The journey rough ni mo se pe de
Laye mi laye mi mi o fe je ya laye mi
Money is important ki lo mu omo bota
You can never see me soba
Shout out to my mother
Wetin dey make man smile, Na Money
Wetin dey cure depression, nah money
Wetin dey ginger me, nah money
Eh, nah money, hmm, more money
Eh ah eyeh nah money
Wetin dey cure depression, nah money
Wetin dey ginger me, nah money
Eh, nah money, hmm, more money
No no no ye
Nobody sabi pass
Anything I do I no go carry last
Eh eh eh eh I no go carry last eh eh eh eh
Ka mi ka mi ka mi
Owo nla nla lole kami Bamise kodun ko po ko pe
Ani kodun kopo kope
Na who dey go school na hin dey pass out
Na who dey hustle dey cash out bless me make I dey cash out eh eh eh eh make I dey dash out
Na money I want I can't shout eh eh eh eh I can't shout
All I want is my cash out my cash out ama cash out
Wetin dey make man smile, Na Money
Wetin dey cure depression, nah money
Wetin dey ginger me, nah money
Eh, nah money, hmm, more money
Eh ah eyeh nah money
Wetin dey cure depression, nah money
Wetin dey ginger me, nah money
Eh, nah money, hmm, more money