Kiloun so
Dakun bami bere kiloun so
I really want to know Wetin Dey sup
Turn it up for the boy I no wan fall or ooo
Omo, I no fit stop
Anything wey them like make them talk
Sebi Na my own life kilo kan yin
Am unavailable if no be money
So make nobody f*ck with me
Nimo shey gbera tan make dem no reach me
If you no Dey for me no need me
I no Dey lose my steeze make them no reap me iii
Eo le jemi maye
Para Dey body so mo jaara mi
Full force pelu fire nii
No Dey dull my vibes e Dey tire me iii
Omo ko k'aye
Talo mo'bi timo sa de
I've been put in work o kin ba le ra'le
Na same shits everyday mio ma le sun le eh
Baba ba mi se
Eni to lowo l'alaye
Jowo bless me quickly kin ba le jaye
Poverty no easy mio le salaye eee
Baba mi seee
Mio le salaye
Eni to lowo l'alaye
If God Dey make you happy make you come out
Flex your mama no Dey make mouth
Osise lo gbowo ase oya fall out
Some people get lappy but still dem no Cashout
Omo na life drama
Baba jowo je kin laa
Oti sunmi kin ma gb'okada
Mode fe ra lambo so I work harder a
See make I tell you
No allow anybody rush you for life
Things wey I don loose
Many Checks wey no drop wey i don shoot for life
Omo na life drama
Baba jowo je kin laa
Oti sunmi kin ma gb'okada
Mode fe ra lambo so I work harder aaa
So make nobody f*ck with me
Nimo shey gbera tan make dem no reach me
If you no Dey for me no need me
I no Dey lose my steeze make them no reap me iii
Omo ko k'aye
Talo mo'bi timo sa de
I've been put in work o kin ba le ra'le
Na same shits everyday mio ma le sun le ee
Baba ba mi se
Eni to lowo l'alaye
Jowo bless me quickly kin ba le jaye
Poverty no easy mio le salaye eee