E le kpa mi l'ayo
I ro, I ro nla
O le kpa mi l'ayo
Ka ma ri ra later
If you ain't talk about this paper
Good karma be the payback
Still dream say I go pull up in a Maybach
I no mind, many transaction decline
I don try not to dey look time
Dem form friends, I no see slime
I no see curry, I no see thyme
Bad energy wan block my way up
Don turn wacko, man wan craze
Fight demons and run from failure
Sometimes I no need nothing my bro I just spark my J, my way
Divine
Divine
My life gan gan divine
Shey you know na Oluwa design
Design
See shine
Las las everybody go still shine
Divine
See shine
Shey you know na Oluwa design
Divine
Design
Bye bye to the days wey dem Friendzone
The hurts plenty e reach up my backbone
24/7 gotta boost all my banknote
Been up the mountain 'cause I'm the real GOAT
I put this shit up to hundred from zero
They look up to me, wetin eyes see na me know
Na baba GOD be my guarantee o
So I pray everyday make bad man eye no see o
I don see broke days and I double back too
Traffic for the road, Alaba, Mile 2
Lyrically I'm shooting like a rifle
You can't do whatever I can do
I no mind, many transaction decline
I don try not to dey look time
Dem form friends, I no see slime
Divine
Divine
My life gan gan divine
Shey you know na Oluwa design
Design
See shine
Las las everybody go still shine
Divine
See shine
Shey you know na Oluwa design
Divine
Design
Ah Lala
Ah Lala
That paper
My paper