Enaxi songz you should know ehn
Enasco pikin oh yee
Turn up turn up turn up gone
I say who's in the garden Enasco pikin oh
Can I come and see her No no no
Baby what's in your body?
Body just dey sweet her
Can I come and finger no No no
I met this very fine girl Omo on Salah day
She get Yash get breast Check am wahala dey
I for knack twice but wait Till Saturday
Make she nor come dey Wyn me dey give me Sakamaje
Oya wait
The kele don Love arbi
I don kprass and my logos Don burst my gee
She wan smoke Omo this Babe nah egbo labi
Make I nor go carry Person wey do worst pass Me
She said She love all my Lyrics
I started catching the Feelings
We start from humble Beginnings
Nah once she knack me The billing
My head dey turn I don Finnish
And when we grinding We winning
I nor go lie the girl nor Like me right from Beginning
Abracadabra magic Answer
Me I nor be Ghana person Wey dey call pastor
Paster
If you loud am I go cast Am
Forget Shallipopi but babe If you puff am pass am
I say who's in the garden Enasco pikin oh
Can I come and see her No no no
Baby what's in your body?
Body just dey sweet her
Can I come and finger no No no
Baby girl say you finer
If you come near me you Go contact
I dey shut down shows For your matter
You suppose know say I Nor be Runtown
But I Run town
Baby calm down
You suppose know say I Nor be run town
I dey shut down shows For your matter
You suppose know say I Nor be Runtown
Baby calm down
I say who's in the garden Enasco pikin oh
Can I come and see her No no no
Baby what's in your body?
Body just dey sweet her
Can I come and finger no No no