[ Featuring Sons Of Destiny Records ]
Yeah Yeah Yeah Yeah
Oh Nah Nah Nah Nah
Me no want no fake energy
Kwe no bad energy
Me no want no fake energy
O' Lord
As you dey see me so
I be very good guy
I no dey like trouble
Very Quiet Boy I be shy
But that no dey mean say
You go come dey mess up my day
Cus one thing wey me I hate be say you go f*ck up my vibe
Kwe
Me no want no bad energy
Me no want no bad energy
Make you dey your lane make I dey my lane
Me no want no bad energy
Me no want no bad energy
Me no want no bad energy
Make you take your own make I take my own
Me no want no bad energy
Me not inna them ting
Me no want no back biting
Bishamonten dey run my ting
So no boi can stop my ting
Nuffa dem are evil
That's why me no trust nuff people
Give them an inch and them take a yard
So we burn them clean with petrol and diesel Kane
Why you wanna cross my lane
Why you wanna soil my name
O' Lord the more them try the more we give them migraine
Ai Cuh Me no want no bad energy
Me no want no bad energy
Make you dey your lane make I dey my lane
Me no want no bad energy
Me no want no bad energy
Me no want no bad energy
Make you take your own make I take my own
Me no want no bad energy
Only Only Good Vibes
Good Vibes
Only Only Good Vibes
Bad energy stay away
Only Only Good Vibes
Good Vibes
Only Only Good Vibes
Bad energy stay away
Me no want no bad energy
Make you dey your lane make I dey my lane
Me no want no bad energy
Me no want no bad energy
Me no want no bad energy
Make you take your own make I take my own
Me no want no bad energy
Me no want no bad energy
Me no want no bad energy
Make you do your do make I do my do
Me no want no bad energy