Back to Top

Escovibe - Repete Lyrics

Escovibe - Repete Lyrics

Esco pon the scene
No be say na sin

Were you saying something
Na me be esco make the kele wan dey wear nothing
If no be we dey talk dem n***** wan dey hear nothing
Awon goons mi real no be fake something

We enter with the problem
Who say we no go blow
Is you fake is you tryna put me down then u slow
When we enter all we do is give them energy
See the love wey my people gimme the push me

We go blow one time repete (Repete)
We go blow two time repete (car sound)
We go blow three time Gbese (Gbese gbese)
Koni dafun any hater repete (Repete)

Burning green at the back of the coupe (Back of the coupe)
More green if u check in the booth
N***** going for the dough
But I be going for the bakery
Drip too bad so the whole place slippery
Jesu cover me Medusa see me sef she turn to stone
Why you bother me
Shey I come your dms for puna
Producer gimme beat
Then I kill it like I no de breath
Producer gimme beat
Then I kill it like I no de breath
Testing testing the microphone
Running from olopa with my guys we inferno
Chain got me feeling got me feeling like a pharaoh
Now you de stunt when I start no talk

We enter with the problem who say we no go blow
Is you fake is you tryna put me down then you slow
When we enter all we do is give them energy
See the love wey my people gimme de push me

We go blow one time repete (Repete)
We go blow two time repete (Repete)
We go blow three time gbese (Gbese gbese)
Koni dafun any hater repete (Repete)

Lions in the jungle If u f*** up u go humble
Snakes in the jungle if u mess up
U go fumble
You no Dey your Dey
You come de put your matter for ein case
As they enter u u run
Nobody see u again
Were u saying something
Na me be esco make the kele wan De wear nothing
If no be we dey talk
Dem n***** wana hear nothing
Awon goons mi real no be fake something
Shayo ti wo body no be today
Remy Martin ti wo body no be today
All my niggas making shutdown moves July bash
SMG shutdown

Na me be esco make the kele wan de wear nothing
If no be we dey talk dem niggas wan de hear nothing
Awon goons mi real no be fake something

Esco with the problem (Give them energy)
Esco with the wahala o (Give them energy)
Esco with the problem (Give them energy)
Esco with the wahala o
Pull up with the energy
Pull up with the energy
We give them energy
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: David Igbaluga
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Escovibe

Escovibe - Repete Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Escovibe
Length: 3:26
Written by: David Igbaluga

Tags:
No tags yet