Back to Top

Roll One Video (MV)




Performed By: Ese EMK
Language: English
Length: 2:24
Written by: Ese Emokiniovo
[Correct Info]



Ese EMK - Roll One Lyrics
Official




A whole leap ah stress you ah cause me
Can't believe how u wound me
Now a gangsta don soft yh
Mi nuh know how u do it
E be like
U come be like kryptonite
I nor fit Dey sleep for night
Thing wey Dey worry man so
E be like
U nor want a better man
Now u Just Dey fall my hand
Girl it's time I better let go
See a whole lot i do
Nor want again
Me and goons
F*ck up some squad
All na for u
Bad things i do
Now you talk say I'm not man enough too
Shey you be school
Study your moves
Only for you
Body tatoo
See things I do
All na for you
Kayamata fade now the game don change
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Cause I nor wan think i just wan blaze
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Make the body just free i Dey my space
Do me jaga jaga
I don block the border
Love e nor Dey enter
Come again your father
Even if na witch
Tell dem make dem get out
See I don remove am make no body bother me
Go back
Oya back to sender
U nor go me see me never
Talk am again your father
I nor wan hear your matter
How u Dey f*ck another
You do me corny coner me now the thing don over
See a whole lot i do
Nor want again
Me and goons
F*ck up some squad
All na for u
Bad things i do
Now you talk say I'm not man enough too
Shey you be school
Study your moves
Only for you
Body tatoo
See things I do
All na for you
Kayamata fade now the game don change
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Cause I nor wan think i just wan blaze
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Make the body just free i Dey my space
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Cause I nor wan think i just wan blaze
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Make the body just free i Dey my space
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

A whole leap ah stress you ah cause me
Can't believe how u wound me
Now a gangsta don soft yh
Mi nuh know how u do it
E be like
U come be like kryptonite
I nor fit Dey sleep for night
Thing wey Dey worry man so
E be like
U nor want a better man
Now u Just Dey fall my hand
Girl it's time I better let go
See a whole lot i do
Nor want again
Me and goons
F*ck up some squad
All na for u
Bad things i do
Now you talk say I'm not man enough too
Shey you be school
Study your moves
Only for you
Body tatoo
See things I do
All na for you
Kayamata fade now the game don change
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Cause I nor wan think i just wan blaze
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Make the body just free i Dey my space
Do me jaga jaga
I don block the border
Love e nor Dey enter
Come again your father
Even if na witch
Tell dem make dem get out
See I don remove am make no body bother me
Go back
Oya back to sender
U nor go me see me never
Talk am again your father
I nor wan hear your matter
How u Dey f*ck another
You do me corny coner me now the thing don over
See a whole lot i do
Nor want again
Me and goons
F*ck up some squad
All na for u
Bad things i do
Now you talk say I'm not man enough too
Shey you be school
Study your moves
Only for you
Body tatoo
See things I do
All na for you
Kayamata fade now the game don change
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Cause I nor wan think i just wan blaze
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Make the body just free i Dey my space
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Cause I nor wan think i just wan blaze
I roll one with my alcohol
I blow one make my mind turn up
Say I light up make my mind comott
Make the body just free i Dey my space
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ese Emokiniovo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ese EMK

Tags:
No tags yet