Back to Top

Esnow - Know You Lyrics

Esnow - Know You Lyrics

Hmmmm yeaeeee
I want you now because
This one no be hide and seek
I swear to God I'll find you now
This one no be truth or dare
Wey you go dey play games with my heart

No Dey play games no dey play games boy eh
No Dey play games with my heart

Cus me I go call all my girls
Get dressed in a pink free
Don't get me miss informed
Take a shot for the road
Cus it's a party for two
I don't care is you're prepared (don't care if you're prepared )
I don't want nothing else
You're that one that I want
So make you no go do me like that
So make you no go do me like that abeg o

I no know the thing you do to me wey make me love you
I no even know you too we'll
I no know the thing you do to me wey make me love you I no even know you too well

When are you coming over abi you don forget say I dey old
Cus I've been drinking too much
Abi you know say time no dey my side
I want you now no dey play games with my heart

Cus me I go call all my girls
Get dressed in a pink dress
Don't get me miss informed
Take a shot for the road
Cus it's a party for two
I don't care if you're prepared (don't care if you're prepared (
I don't want nothing else
You're the one that I want

And e dey do me like igbo
And e dey me like I high
And e dey do me like na ment
And e dey do me like igbo
And e dey do me like I high
And e dey do me like na ment
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Hmmmm yeaeeee
I want you now because
This one no be hide and seek
I swear to God I'll find you now
This one no be truth or dare
Wey you go dey play games with my heart

No Dey play games no dey play games boy eh
No Dey play games with my heart

Cus me I go call all my girls
Get dressed in a pink free
Don't get me miss informed
Take a shot for the road
Cus it's a party for two
I don't care is you're prepared (don't care if you're prepared )
I don't want nothing else
You're that one that I want
So make you no go do me like that
So make you no go do me like that abeg o

I no know the thing you do to me wey make me love you
I no even know you too we'll
I no know the thing you do to me wey make me love you I no even know you too well

When are you coming over abi you don forget say I dey old
Cus I've been drinking too much
Abi you know say time no dey my side
I want you now no dey play games with my heart

Cus me I go call all my girls
Get dressed in a pink dress
Don't get me miss informed
Take a shot for the road
Cus it's a party for two
I don't care if you're prepared (don't care if you're prepared (
I don't want nothing else
You're the one that I want
So make you no go do me like that
So make you no go do me like that abeg o

I no know the thing you do to me wey make me love you I no even know you too well
I no know the thing you do to me wey make me love you I no even know you too well

And e dey do me like igbo
And e dey me like I high
And e dey do me like na ment
And e dey do me like igbo
And e dey do me like I high
And e dey do me like na ment
[ Correct these Lyrics ]
Writer: GODIS YUSUF, PATIENCE ANN ODUDUKHON
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Esnow

Esnow - Know You Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Esnow
Language: English
Length: 2:54
Written by: GODIS YUSUF, PATIENCE ANN ODUDUKHON

Tags:
No tags yet