Back to Top

Excess van - Prophecy Lyrics



Excess van - Prophecy Lyrics




Nnam moo
Oh no
Eh eh
Aya yaya to to to to to
Even though you wish me bad I will be ok
Even though u pray make I fall I will be ok oo
Nobody can avert the prophecy
God don put inside me
Nobody can tamper that blessing
Wey God give me e sure for me

Ogologomma ogologo mma aha
God be my ogologo mma
You show me wonders
You give me the power
Na Wetin Dey make me Dey conquer
Turn my pains in to song
Omo the tears full eye when e sub
Change my mind from the dark
And when the blessing come e go sure oo

Even when I Dey on my low low
Messiah Dey push me dey go up
Pepe there eye atarodo
If I Dey pass Dey go lose focus
Even though they want to killi me
I go killi dem shaa
Kill them shaa
Anything I want make e sub for me
I go get am shaa
Get am shaa

Even though you wish me bad
I will be okey yooo oh
Even though u pray make I fall I will be ok oo
Nobody can avert the prophecy
Wey God don put inside me
Nobody can tamper that blessing
Wey God give me e sure for me

Ogologomma ogologo mma aha
God be my ogologo mma
You show me wonders you give me the power
Na Wetin Dey make me Dey conquer
Turn my pains in to song
Omo the tears full eye when e sub
Change my mind from the dark
And when the blessing come e go sure oo
Ogologon mma ogologomma
God be my ogologomma
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Nnam moo
Oh no
Eh eh
Aya yaya to to to to to
Even though you wish me bad I will be ok
Even though u pray make I fall I will be ok oo
Nobody can avert the prophecy
God don put inside me
Nobody can tamper that blessing
Wey God give me e sure for me

Ogologomma ogologo mma aha
God be my ogologo mma
You show me wonders
You give me the power
Na Wetin Dey make me Dey conquer
Turn my pains in to song
Omo the tears full eye when e sub
Change my mind from the dark
And when the blessing come e go sure oo

Even when I Dey on my low low
Messiah Dey push me dey go up
Pepe there eye atarodo
If I Dey pass Dey go lose focus
Even though they want to killi me
I go killi dem shaa
Kill them shaa
Anything I want make e sub for me
I go get am shaa
Get am shaa

Even though you wish me bad
I will be okey yooo oh
Even though u pray make I fall I will be ok oo
Nobody can avert the prophecy
Wey God don put inside me
Nobody can tamper that blessing
Wey God give me e sure for me

Ogologomma ogologo mma aha
God be my ogologo mma
You show me wonders you give me the power
Na Wetin Dey make me Dey conquer
Turn my pains in to song
Omo the tears full eye when e sub
Change my mind from the dark
And when the blessing come e go sure oo
Ogologon mma ogologomma
God be my ogologomma
[ Correct these Lyrics ]
Writer: kingsley chibueze eze
Copyright: Lyrics © Too Lost LLC

Back to: Excess van



Excess van - Prophecy Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Excess van
Language: English
Written by: kingsley chibueze eze
[Correct Info]
Tags:
No tags yet