Back to Top

Faym Official - oluwa Lyrics



Faym Official - oluwa Lyrics




Don't try test my criteria
Been a long time wey I be soldier
Just a young man tryna my find my way in this world but the wicked too many Ahhh
I don call on jehova
Omo which day you go answer
I start wondering if I'm really blessed
Or I'm just another boy in the corner
I no fit stand Dey look Dey lick Tom Tom
I wan Dey fly from Lagos to London
I no fit say I Dey wait for my own turn
If na ojoro, I go do am, make I enter

Mo gbadura fun oluwa
Gan gan
Ibukun wa Tele mi
Gbona
You say get the talent
Majo lo
Cause time no Dey wait for no one ehh
Mo gbadura fun oluwa
Gan gan
Ibukun wa Tele mi
Gbona
You say get the talent
Majo lo
Cause time no Dey wait for no one ehh

Time no Dey , time no Dey wait o
Time no Dey , time no Dey wait o
You get the talent , majo lo
Time no Dey wait for no one
Them see me now, them start to wonder how, how i enter inside town dey start to run the town them dont know how,
Many men demma fit test me, bad men dem wanna try me, but how i stand my ground for life na something dem nuh understand
Opportunity give the ability to dey jaiye, positivity be the mentality to dey jaiyeee
Na stability be the ability to dey shaye, opportu opportu opportu

Mo gbadura fun oluwa
Gan gan
Ibukun wa Tele mi
Gbona
You say get the talent
Majo lo
Cause time no Dey wait for no one ehh
Mo gbadura fun oluwa
Gan gan
Ibukun wa Tele mi
Gbona
You say get the talent
Majo lo
Cause time no Dey wait for no one ehh
Time no Dey , time no Dey wait o
Time no Dey , time no Dey wait o
You get the talent , majo lo
Time no Dey wait for no one
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Don't try test my criteria
Been a long time wey I be soldier
Just a young man tryna my find my way in this world but the wicked too many Ahhh
I don call on jehova
Omo which day you go answer
I start wondering if I'm really blessed
Or I'm just another boy in the corner
I no fit stand Dey look Dey lick Tom Tom
I wan Dey fly from Lagos to London
I no fit say I Dey wait for my own turn
If na ojoro, I go do am, make I enter

Mo gbadura fun oluwa
Gan gan
Ibukun wa Tele mi
Gbona
You say get the talent
Majo lo
Cause time no Dey wait for no one ehh
Mo gbadura fun oluwa
Gan gan
Ibukun wa Tele mi
Gbona
You say get the talent
Majo lo
Cause time no Dey wait for no one ehh

Time no Dey , time no Dey wait o
Time no Dey , time no Dey wait o
You get the talent , majo lo
Time no Dey wait for no one
Them see me now, them start to wonder how, how i enter inside town dey start to run the town them dont know how,
Many men demma fit test me, bad men dem wanna try me, but how i stand my ground for life na something dem nuh understand
Opportunity give the ability to dey jaiye, positivity be the mentality to dey jaiyeee
Na stability be the ability to dey shaye, opportu opportu opportu

Mo gbadura fun oluwa
Gan gan
Ibukun wa Tele mi
Gbona
You say get the talent
Majo lo
Cause time no Dey wait for no one ehh
Mo gbadura fun oluwa
Gan gan
Ibukun wa Tele mi
Gbona
You say get the talent
Majo lo
Cause time no Dey wait for no one ehh
Time no Dey , time no Dey wait o
Time no Dey , time no Dey wait o
You get the talent , majo lo
Time no Dey wait for no one
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Favour Agboma
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Faym Official



Faym Official - oluwa Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Faym Official
Language: English
Length: 2:12
Written by: Favour Agboma
[Correct Info]
Tags:
No tags yet