Femi Bliss Le yi ooo
Oh oh oh Aye
Serve dem hot like a dinner man
But some still dey hate on a Broda man
Smoke cover my face like a Shisha man
If I talk my mind dem call me gbana man
Moti so fun won tele say na only money dey ginger man
I don dey vibe e don teh even when that small boy sing Ojuelegba
I know I know I know I know I know
I know my Level
Oh oh oh ooooo
I know my Level
I know I know I know I know I know
I know my Level
I know my Level
I know my Level
You know you know you know
You should know, you know
You know your Level
Oh oh oh ooooo
You know your Level
Me I no dey cause Gobe
Cos if I do part 1 sure part 2 go dey
Na why me I just Dey my Dey
Cos who try am their family go say Gobe
If you say you no dey do bad again
Those who go chop am dem go dey ask again
I serve dem custard I no Dey give them pap again
Woni zanku lojawo, Hip hop no dey do again
Wetin concern me oo, ani kinti korin
K' Otedola magbo mi oo ooh
K' Omo araye mala mi oo
K' Ohun rere mashe koja mi o
Oh oh ooo
Serve dem hot like a dinner man
But some still dey hate on a Broda man
Smoke cover my face like a Shisha man
If I talk my mind dem call me gbana man
Moti so fun won tele say na only money dey ginger man
I don dey vibe e don teh even when that small boy sing Ojuelegba
I know I know I know I know I know
I know my Level
Oh oh oh ooooo
I know my Level
I know I know I know I know I know
I know my Level
I know my Level
I know my Level
You know you know you know
You should know, you know
You know your Level
Oh oh oh ooooo
You know your Level
Serve dem hot like a dinner man
But some still dey hate on a Broda man
Smoke cover my face like a Shisha man
If I talk my mind dem call me gbana man