Back to Top

flexzy joe - My Letter Lyrics

flexzy joe - My Letter Lyrics
Official

Hello mummy
Mummy se e ngbo mi
Afi ki olorun shama sho mi
Wetin my eyes don see for this journey
I no fit tell any body
Afi ki olorun shama sho mi
I no surrender (i no surrender)
Hope say you see my message and my letters (and my letters)
From January to December (to December)
I know say one day e go better
I no surrender (i no surrender)
Hope say you see my message and my letters (and my letters)
From January to December (to December)
I know say one day e go better
See what goes up goes down
Don't you ever tell me I no fit calm down
People plenty for my back like soldiers but no dem be my brothers
Wetin I wan tell them If I no make ham
The record wey I talked If I no break ham
I no really get another helper another helper
Eyin temi On God everyday I dey guide on God
I no get skeleton for my cupboard
Praying every day make e sort
Am on the road and I can't wait no more
Pray for grace anyway sho mo
Me I pray better day sho mo
You know today is a better sho mo oh ohhhhh

I no fit dey find money make i dey find love
Normally gbogbo wa larankan
So I dey my dey
Joy is coming ojo wo lo ma de
Do my things i no send anybody
2024 no gree for anybody
Anyhow e be shebi oluwa lon sho mi
Help me tell my mama say
Boy no go relent oo
I no go pretend oo
I no go forgot o
O no no no
See the love wey you show me
Oh ah ah ah
Mi o le gba gbe
I no surrender (i no surrender)
Hope say you see my message and my letters (and my letters)
From January to December (to December)
I know say one day e go better
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Hello mummy
Mummy se e ngbo mi
Afi ki olorun shama sho mi
Wetin my eyes don see for this journey
I no fit tell any body
Afi ki olorun shama sho mi
I no surrender (i no surrender)
Hope say you see my message and my letters (and my letters)
From January to December (to December)
I know say one day e go better
I no surrender (i no surrender)
Hope say you see my message and my letters (and my letters)
From January to December (to December)
I know say one day e go better
See what goes up goes down
Don't you ever tell me I no fit calm down
People plenty for my back like soldiers but no dem be my brothers
Wetin I wan tell them If I no make ham
The record wey I talked If I no break ham
I no really get another helper another helper
Eyin temi On God everyday I dey guide on God
I no get skeleton for my cupboard
Praying every day make e sort
Am on the road and I can't wait no more
Pray for grace anyway sho mo
Me I pray better day sho mo
You know today is a better sho mo oh ohhhhh
I no surrender (i no surrender)
Hope say you see my message and my letters (and my letters)
From January to December (to December)
I know say one day e go better
I no surrender (i no surrender)
Hope say you see my message and my letters (and my letters)
From January to December (to December)
I know say one day e go better
I no fit dey find money make i dey find love
Normally gbogbo wa larankan
So I dey my dey
Joy is coming ojo wo lo ma de
Do my things i no send anybody
2024 no gree for anybody
Anyhow e be shebi oluwa lon sho mi
Help me tell my mama say
Boy no go relent oo
I no go pretend oo
I no go forgot o
O no no no
See the love wey you show me
Oh ah ah ah
Mi o le gba gbe
I no surrender (i no surrender)
Hope say you see my message and my letters (and my letters)
From January to December (to December)
I know say one day e go better
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Joshua Akolade
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: flexzy joe

flexzy joe - My Letter Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: flexzy joe
Language: English
Length: 3:22
Written by: Joshua Akolade

Tags:
No tags yet