Wavy..
It's your boy Flizy....
Famezz
Ouu yeahhhh (uh nuh)
Ouu lehh (uh nuh nuh nuh)
I got a promise to keep
Omotenna give me love
Make you no go dull energy. Yeah
Man sicker than skillibeng
I know you feeling the steeze (feeling the steeze) yeah ayy
Make a man turn sinner
I need nobody to preach (I need nobody to preach)
Body on fire, fire
The baby fine, Mami water
For you I stand likka soldier
I just wan know your Agenda
Body on fire, fire, fire
For you I stand likka soldier
I just wan know your agenda
(I put her on my bed and I blend her)
Baby I'm loyal
You loyal
Shey bi na money wey I show you baby make you wan dey loyal
If you no loyal and you go rioya
You go rioya ah ah ah ah ah ah
Shey bi na money when I show you baby make you wan dey loyal
If you no loyal, you go rioya
You go rioya ah ah
I gat 2 shawties dem ah waiting for me
Girla inna pull party dem ah give in to me
Omoge let's party
AMA give you tonight
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Baby gimme love make we pepper them
Na your kind of love me I want to get
And this kind of love no get ticket
Get ticket
Get ticket
Oh no.. Oh noo
Baby I'm loyal
You loyal
Shey bi na money wey I show you baby make you wan dey loyal
If you no loyal and you go rioya
You go rioya ah ah ah ah ah ah
Shey bi na money when I show you baby make you wan dey loyal
If you no loyal, you go rioya
You go rioya
Baby I'm loyal
You loyal
Shey bi na money wey I show you baby make you wan dey loyal
If you no loyal and you go rioya
You go rioya
I got a promise to keep
Omotenna gimme love
Make you no dull energy
Man sicker than skillibeng
I know you feeling the steeze...