It's your boy for life , boy for life, boy
Fola Jaguar gbede
Boy Fola Jaguar yea yea !
Hmm make I tell you story
Once upon a time, there was a girl going through a lot
There was a guy also going through a lot
'Cause wahala plenty wey dey my dommot
Omo dem don break her heart
Bestie mi pele, Oya wetin we go do
Baby make we gather dey, each and every other day
No wahala Dey
First week every day we dey vc
Tile bati shu nah my baby me I won see
Too many talks, many hugging and kisses
I try my best buh my baby no dey reason
Say First week every day we dey vc
Tile bati shu nah my baby me I won see
Too many hugs, many hugging and kisses
I try my best buh my baby no dey listen
Make I know if you don tire
No wahala, no wahala
No waha !
Say many girls want me, for themselves
With you I'm obsessed, With you I'm obsessed
(with you I'm )
Make I know if you don tire
No wahala, no wahala
No waha !
Say many girls want me, for themselves
With you I'm obsessed, With you I'm obsessed
(with you I'm )
So my baby text me for 6.30
And my baby tell me say let's break up
Lomo timo gbe sori
I be like wtf
Omo you don break my heart
Say if you love me no more
My baby make I know
'Cause you don dey run for me and e dey show
And and e don dey red for here
As e dey go
We used to be close
Now where the love go
Hmm me I don't give a f*ck
Hmm me I don't give a damn
Oh my baby but deep down the matter make me cry
But the matter make me cry
Say!
Hmm me I don't give a f*ck
Hmm me I don't give a damn
Oh my baby but deep down the matter make me cry
But the matter make me cry
But the matter make me cry
Make I know if you don tire
No wahala, no wahala
No waha !
Say many girls want me, for themselves
With you I'm obsessed, With you I'm obsessed
(with you I'm )
Make I know if you don tire
No wahala, no wahala
No waha !
Say many girls want me, for themselves
With you I'm obsessed, With you I'm obsessed
(with you I'm )
Psalmwise on the beats !