As I dey pray, I dey hustle
Mo shanor, mote turtle
Forward ever, I won dey bubble
Many shrinking, but emi ni mo fumble
Say mo ni jabo lai lai
Say me I won go higher
So many things wa dey border man
But Baba God he dey my side
Ee no easy rara
Tiba sor owun gbogbo nu
Mio le so gbagbo mi nu
Many disappointment
Miole so ireti mi nu
AHH AHH
Bhader-man Neyozy mofor ti
Emi ti mashigun Masarati
I be sinner, no stop to dey give me last chance ohh jah
I pray, mogbadura
Bless my hustle wa dabira
No be by power
Abi stamina
Tiba sor owun gbogbo nu
Mio le so gbagbo mi nu
Many disappointment
Miole so ireti mi nu
AHH AHH
Bhader-man Neyozy mofor ti
Emi ti mashigun Masarati
I be sinner, no stop to dey give me last chance ohh jah
I pray, mogbadura
Bless my hustle wa dabira
No be by power
Abi stamina
KO si ogbon to le da
Ko si wa to le wu
KO si nor to le tor
Man-er stay kra kra
Me I dey para AHH
I dey hustle as Omo ogbon
Many nigga don dey alagbon
Bank O
Ehh ehh ehh O loud gun
Give me my poly make I reason
Say give me lighter
Worry too much
Make I roll up
Ikan tonsor
Foley o gbor won
Foley o gbor Kan Kan
Wonti geti minor
See fine girls me I like her
As I no get money
Wo ma japa
Make money KO to bosi ta
Safe guide
Kole je ikan to Lata
(I'm out)
Tiba sor owun gbogbo nu
Mio le so gbagbo mi nu
Many disappointment
Miole so ireti mi nu
AHH AHH
Bhader-man Neyozy mofor ti
Emi ti mashigun Masarati
I be sinner, no stop to dey give me last chance ohh jah
I pray, mogbadura
Bless my hustle wa dabira
No be by power
Abi stamina
Tiba sor owun gbogbo nu
Mio le so gbagbo mi nu
Many disappointment
Miole so ireti mi nu
AHH AHH
Bhader-man Neyozy mofor ti
Emi ti mashigun Masarati
I be sinner, no stop to dey give me last chance ohh jah
I pray, mogbadura
Bless my hustle wa dabira
No be by power
Abi stamina