Ohh hmmmmm yea yea
Alterplate Oh!!!
Shi!!!
Frankie Jay pon this oh
Frankie Jay pon this oh oh no
As I reminisce back then in my life
Wetin my eyes see juvenile ,yea
I been live a different life
I know say one day my pawpaw e go ripe
Government no send you and I
This na the story of my life
Poor man wey no get money he go wise
Wetin make mama cry when I write oh yea
Baba God my life e dey for your hand
So no matter what I go through
I know say I dey for your plan (3x)
Shine bright! Shine bright like a diamond
I see darkness all around me
So I put the lights on
Attention! Attention!!
Prodigal son don pull up in a phantom
They try to cover me,cover me
I gat God over me,over me
So I no go fail ooo
Baba God my life e dey for your hand
So no matter what I go through
I know say I dey for your plan
Baba God my life e dey for your hand
So no matter what I go through
I know say I dey for your plan
Baba God my life e dey for your hand
So no matter what I go through
I know say I dey for your plan
Shine bright! Shine bright like a diamond
Shi!
So I put the lights on yea
Shi!!
Frankie Jay ooo
Obodo ride on