Different troubles wey I dey face
But I dey hustle, I go dey hustle everyday
Baby don't lie to me, don't tell lies to me,
Shey e mo pe
If you no fit wait for me, you no love me
Go your way
Oh ohema
I am sorry na
Sorry say I no give you when you need am
Make you no dey feel say I be animal
Just wan live my life lavida
Oh ohema
I am sorry na
You know I had to leave my mommy for villa
Make you no dey feel say I be animal
Just wan live my life lavida
As I dey work I dey check up on yo
Na your joy be my ginger
Anytime you want me to pounce on you
E dey burst your medulla
I dey go any extent for you
But you say I abandon you
Everytime I dey stand by you
You no dey stand you dey sit down
Look me for face, you go see the pain wey I go through
Tell me what you expect
Clara are be until I lose my breath you go come pay me respect
I no dey gbadun this your character
Why you dey do wetin go make me upset
Everything we share together, I no fit ever forget
Oh ohema
I am sorry na
Sorry say I no give you when you need am
Make you no dey feel say I be animal
Just wan live my life lavida
Oh ohema
I am sorry na
You know I had to leave my mommy for villa
Make you no dey feel say I be animal
Just wan live my life lavida
As I dey work I dey check up on yo
Na your joy be my ginger
Anytime you want me to pounce on you
E dey burst your medulla
I dey go any extent for you
But you say I abandon you
I dey stand by you
You no dey stand you dey sit down
Oh ohema
I am sorry na
Sorry say I no give you when you need am
Make you no dey feel say I be animal
Just wan live my life lavida
Oh ohema
I am sorry na
You know I had to leave my mommy for villa
Make you no dey feel say I be animal
Just wan live my life lavida